Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,960 members, 7,848,896 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 11:41 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / What's On Your Mind? (55975 Views)
Re: What's On Your Mind? 2 / Re: Post What's On Your Mind Right Now (part 3) / What's On Your Mind? 2 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (64) (65) (66) (67) (68) (69) (70) ... (100) (Go Down)
Re: What's On Your Mind? by googles: 7:48pm On Jul 31, 2010 |
follypimpi: as soon as you are ready ni. . . time no dey Idowuogbo: i like food o i must be fat by force |
Re: What's On Your Mind? by blacksta(m): 9:20pm On Jul 31, 2010 |
googles: Padi me - How was the wedding - |
Re: What's On Your Mind? by lalaboi(m): 9:52pm On Jul 31, 2010 |
follypimpi: You sef knw na. . . With your Aston villa. . .i dey trash u anyhow. . . Game recognise game bwoiy. . . . But right now!!. . . You looking kinda Unfamiliar bruv!!! |
Re: What's On Your Mind? by blacksta(m): 10:00pm On Jul 31, 2010 |
lalaboi: Abeg share the joy - Are you chaps playing fifa or PES online |
Re: What's On Your Mind? by lalaboi(m): 10:02pm On Jul 31, 2010 |
^^ make i turn abokei. . We are Fulaying FIFA! lol. , . U dye jam fifa? |
Re: What's On Your Mind? by blacksta(m): 10:10pm On Jul 31, 2010 |
I be Legend Mode player - Are u you guys playing the latest fifa or which edition and which console |
Re: What's On Your Mind? by lalaboi(m): 10:16pm On Jul 31, 2010 |
Fifa 10. . . 11 go soon comot sha. . . Be a legen was cool. . . theres a mode like that in fifa too. . ."Virtual pro" |
Re: What's On Your Mind? by chibaby5(f): 10:21pm On Jul 31, 2010 |
pheeewww! wah a day! so worn out wud do wiv a massage |
Re: What's On Your Mind? by lalaboi(m): 10:22pm On Jul 31, 2010 |
chi-baby: I be expert. . .lol. . Go get ready |
Re: What's On Your Mind? by follypimpi(m): 10:22pm On Jul 31, 2010 |
lalaboi: No let me go check my old posts to prove how i dey yeye u then,,nah cos hin don tey wey i play.Soon i go get back to my best and i go funk u up. |
Re: What's On Your Mind? by Idowuogbo(f): 10:24pm On Jul 31, 2010 |
lalaboi:sharrap dia oooo , midget c ur head whatt u feeling like now, u only won cus u don master chelsea dieee okoro olojoro , watch wen i catch u amoeba : @chibaby shud i tel him 2 come over how manchi okoro |
Re: What's On Your Mind? by follypimpi(m): 10:24pm On Jul 31, 2010 |
chi-baby: chibaby |
Re: What's On Your Mind? by blacksta(m): 10:27pm On Jul 31, 2010 |
lalaboi: O ma s he oo - I suspect you guys are playing PS . u for don receive beating |
Re: What's On Your Mind? by lalaboi(m): 10:28pm On Jul 31, 2010 |
Idowuogbo: Gbendake jor. . . If to say i dey save YIM messages. . . They way u hype this ur guy wey i beat yesterday. . .me sef don dey fear say the guy go beat me but NAHHHHH. . . Dude nor even try lol. . I just yeye the whole fifa guyz for ya fam. . , lol. .only me! Folly sef gan. . . e dey try but e never reach. . . Make e sha dey blame form lol. . like i didnt leave me controllers too for a while . . . |
Re: What's On Your Mind? by nike4luv(f): 10:29pm On Jul 31, 2010 |
i love u guys |
Re: What's On Your Mind? by Idowuogbo(f): 10:29pm On Jul 31, 2010 |
follypimpi:dat was nauttie moppet |
Re: What's On Your Mind? by chibaby5(f): 10:30pm On Jul 31, 2010 |
lalaboi: lol are u sure?? how many years experince av u got? Idowuogbo: lolz jowkaah Manchy's bless still hw yo endz? follypimpi: sum durry mind pikin . . i neva sed dat |
Re: What's On Your Mind? by chamotex(m): 10:30pm On Jul 31, 2010 |
Chi-baby, where are you? |
Re: What's On Your Mind? by follypimpi(m): 10:31pm On Jul 31, 2010 |
[font=comic sans ] lalaboi: No doubt u don step ur game up big time i must confess but i go still deal with u soon,i dey beef u gan.[/font] |
Re: What's On Your Mind? by follypimpi(m): 10:33pm On Jul 31, 2010 |
chi-baby: C u liein thru ur teeth. |
Re: What's On Your Mind? by chibaby5(f): 10:34pm On Jul 31, 2010 |
chamotex: am here star. . .wah cn i do 4 ya? follypimpi: no luk 4 ma trouble oo. . .nuff sed |
Re: What's On Your Mind? by follypimpi(m): 10:35pm On Jul 31, 2010 |
I am so loving this weekend,c her winkin @ me,come here to daddy. |
Re: What's On Your Mind? by chamotex(m): 10:36pm On Jul 31, 2010 |
chi-baby: Come inside the bedroom, lets go and play our own FIFA You can play with my controllers |
Re: What's On Your Mind? by Idowuogbo(f): 10:36pm On Jul 31, 2010 |
lalaboi: |
Re: What's On Your Mind? by chibaby5(f): 10:42pm On Jul 31, 2010 |
chamotex: Is dat why u wanted me?? nwayz i dnt knw hw 2 play |
Re: What's On Your Mind? by chamotex(m): 10:47pm On Jul 31, 2010 |
chi-baby: It's very easy . . . .I'll teach you. For starters like you, It will be easier to use a joystick. All you have to do is hold the joystick firmly and tite (not too tite tho) and manoeuvre gently. Let's start from there . . . |
Re: What's On Your Mind? by blacksta(m): 10:48pm On Jul 31, 2010 |
Na wa ooo - controllers with two button - that one sounds like a bloody old atari or commodore - some old shit |
Re: What's On Your Mind? by chibaby5(f): 10:49pm On Jul 31, 2010 |
@topic u must love yoself before expectin others 2 |
Re: What's On Your Mind? by follypimpi(m): 10:50pm On Jul 31, 2010 |
I can't feel my face if only i.d cabasa knows what am up to she go dey trip |
Re: What's On Your Mind? by chibaby5(f): 10:52pm On Jul 31, 2010 |
chamotex: Manoevre gently 2 wia naw?? sounds borin dnt wanno learn letz do sumfing else |
Re: What's On Your Mind? by Idowuogbo(f): 10:53pm On Jul 31, 2010 |
^^^hmmmm wot u doinnnnnng i care 2 no , u in B already highway code family |
Re: What's On Your Mind? by follypimpi(m): 10:55pm On Jul 31, 2010 |
Oshamo bi o se lo if am soji n lekan. |
(1) (2) (3) ... (64) (65) (66) (67) (68) (69) (70) ... (100)
Let's Use Smileys Only! / Team A Vs Team B / How Best Can You Interpret This Picture?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |