Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,977 members, 7,817,876 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:51 PM

Video: Christians Crowd Catholic Church See Virgin Mary Statue Wey Dey Cry - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Video: Christians Crowd Catholic Church See Virgin Mary Statue Wey Dey Cry (275 Views)

Video: Christians Are Adding Alcohol In Every Medicine Says A Muslim Cleric / Lady Burns Virgin Mary’s Statue In Enugu (Photos) / Virgin Mary Appears In Edo State During Catholic Conference - CBCN (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Video: Christians Crowd Catholic Church See Virgin Mary Statue Wey Dey Cry by chiefotota(m): 11:20pm On May 30, 2018
Nor be small cinema for Our Lady of Guadalupe Catholic Church, for di city of Hobbs, wey dey New Mexico, as di virgin Mary statue wey dey di church, dey cry tears wey dey smell rose flour.

Di Parish Priest wey dey di church, Father Jose ‘Pepe’ Segura, yarn say one of im parishioners after Sunday Mass nai con tell am say di virgin Mary statue wey dey di church, dey cry, and di tears dey smell rose, wen he go see di statue, he tell dem to clean di tears, but he shock wey he notice fresh tears continue to flow. He say wetin dis tin mean be se, Mary dey cry because of di violence wey dey happen for di world, so make di world repent.

Read di full gist and watch di video on: http://www.ototaspalmyjoint.com/video-christians-crowd-catholic-church-for-new-mexico-to-see-virgin-mary-statue-wey-dey-cry/

Re: Video: Christians Crowd Catholic Church See Virgin Mary Statue Wey Dey Cry by fountainJay: 11:22pm On May 30, 2018
World is changing

(1) (Reply)

Christians In Nigeria Have Been Subjected To Killings – Anglican Bishop / 10 Ways To Maximize Your I'tikaf / Open Heavens Daily Devotional 14/06/18

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.