Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,039 members, 7,818,078 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:11 AM

Naija And Ghana Top Countries Wey Babes Dey Google Abortion Drugs - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Naija And Ghana Top Countries Wey Babes Dey Google Abortion Drugs (297 Views)

Top Countries Doctors And Health Workers Migrate To And How Much They Are Paid / Please Prescribe Any Abortion Drugs You Know / Doctor Sleeps With Married Lady During Abortion While Husband Waits Outside (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Naija And Ghana Top Countries Wey Babes Dey Google Abortion Drugs by chiefotota(m): 9:46pm On Jun 06, 2018
I nor understand why e be like se na we dey always carry first for bad tins, because base on di research wey BBC’s 100 Women project do, dem don discover se na Ghana and Nigeria dey top di list of countries wey gehs (girls) dey always look for abortion medicine through Google search.

Base on di data from Google analysis, dem discover se out of 25 top countries for di whole wide world, na Ghana and Naija dey top di list wey people for dey search for di abortion drug wey dem call ‘Misoprostol’.

Di research show se babes dey try order for di abortion drugs online, for countries wey be their laws dey against abortion. For Ghana and Naija, di law nor agree with abortion, unless on special cases.

View di data here: http://www.ototaspalmyjoint.com/naija-and-ghana-dey-on-top-di-list-of-countries-wey-babes-dey-google-abortion-drugs/

(1) (Reply)

Super Gro Fertilizer For Healthy Harvests / Coconut Oil | How Healthy Is It? / Studying Medicine As A Course

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.