Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,615 members, 7,809,255 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 06:50 AM

Una See Di 9th Wonder On Di World, Chinese Villagers Carve Road Inside Mountain - Travel - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Una See Di 9th Wonder On Di World, Chinese Villagers Carve Road Inside Mountain (672 Views)

Snakes Invade Flooded Homes Of Villagers In Bayelsa As Residents Lament. Photos / Villagers Carve Road On The Side Of A Mountain In China (Photos) / Bike Men Gather To Dump A Cab Blocking The Road Inside Gutter In Ibadan (video) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Una See Di 9th Wonder On Di World, Chinese Villagers Carve Road Inside Mountain by chiefotota(m): 12:16pm On Jun 15, 2018
Dis pishure nor be fild trick at all, dis na di 1.5km road wey villagers for Shenlongwan Village wey dey Changzhi City, for North China carve out from mountain, and di place don already turn to tourist site.

Dem carve di road out of di mountain, to konnet Shenlongwan village wey dey far far place inside mountain, with other Chinese cities.

Di villagers, personally use 15 good years 1985 – 2000, take carve di road wey don dey know now as ‘Ninth Wonder of the World’.

http://www.ototaspalmyjoint.com/una-see-di-9th-wonder-on-di-world-chinese-villagers-carve-road-inside-mountain/

(1) (Reply)

Plane Crash In South Africa Leaves 20 people Injured (photos) / Little Boy Takes His Dad Out On A Bike In Edo (Photos) / Germany Vs UK Student Visa.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.