Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,998 members, 7,956,712 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 05:18 PM

Naija Footballer In The Plane - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Naija Footballer In The Plane (391 Views)

Jean-Pierre Adams: Footballer In Coma For 37 Years / De Gea To Become Highest Paid Footballer In English Premier League Histroy / Kylian Mbappe Named Most Valuable Footballer In The World At £190m (Full List) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Naija Footballer In The Plane by SOPIGO: 9:48am On Jun 30, 2018
NAIJA IN D PLANE
# Mikel : so we are going home now

# Balogun : Yes oooo

# Etebo : chai my first world cup

# Ighalo : Referee do ojoro for us

# Musa : shut up joo , see free post wey u no fit score , no be like my ball wey i score , ur village people juju are working.. .They started fighting ( musa and ighalo)

# Mikel : its enough

# Ndidi : see as messi dey dribble idowu

# Idowu : lemme hear word joo , u think say
he dey easy for one person to mark messi

# Iheanacho : Omeruo no fit pursue messi

# Omeruo : when nobody to support me abi I be tiger see
Ekong where dey do like person where chop dog for back

# Ekong : I no no say the dog where I chop they sick o �

# Balogun : sey messi na god , wey u nd idowu no fit stop ham

# Nwankwo : Moses, why u con dey fall like wall of jericho na

# Ighalo : i wonder ooo

# Musa : ighalo i said u should shut up, even remain silent till we land for Abuja

# Rohr : ighalo shut up mehn! u know u nearly missed this flight. I said Will u all shut up mehn! , u play stupidly mehn.

# Iwobi : when u no start me nko, Mtcheew

# BUHARI ( calling mikel ) wia is the Cup you promise to bring back home, U guys should beta not come back home

# Moses : TELL AM SAY SNAKE DON SWALLOW AM JARE


https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=1787138748046074&id=100002498981546

Re: Naija Footballer In The Plane by MANNABBQGRILLS: 9:49am On Jun 30, 2018
Hahahahaha, my belle oooo wink cheesy grin grin cheesy wink wink cheesy grin

(1) (Reply)

Lucas Bigilia Retires From International Football After Argentina World Cup Exit / Croatia, The Anticipated 2018 World Cup Champion / See The Moment Cristiano Arrives Turin To Be Unveiled A Juventus Player(video)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.