Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,142 members, 7,953,524 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 05:57 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / [lyrics] Rudeboy - Reality (382 Views)
[video] Rudeboy Psquare - "Somebody Baby". / Paul Okoye Rudeboy - "Nkenji Keke" (Video) / Paul Okoye 'Rudeboy' – "Fire Fire" (Video) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
[lyrics] Rudeboy - Reality by instrumentalstv: 1:41am On Jul 25, 2018 |
This is rudeboy reality lyrics, read and enjoy it. Rudeboy – Reality Lyrics [Intro] Lord Sky on the mix huuuh Yeah, Yeahh.. Ayeah [Rephrase] I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry [Verse 1] Some Say That I’m Blind No Be My Way, (There’s Nobody Like You) I Gave You My Heart Then You Throway, Eyah Ehh I Can’t Believe Say, Na The Person Wey Dey Try To Deceive Me Ehh A Girl Sexiness No Be Play Play, Eyah [Pre-Chorus] Girl I Go Die For Your Body Oh Girl Me I Go Fight Anybody Oh Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh x2 Girl I Go Die For Your Body Oh Girl Me I Go Fight Anybody Oh Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh [Chorus] Girl I Don’t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah And I Don’t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah I Don’t Mind, Mind Mind, Me I Fit Do Anything For You Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality [Rephrase] I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry [Verse 2] She Got A Lot Of Sugar Daddy Dem Plenty, Eyeah, Ahh I Know Say My Girl No Be Saint e, Cos I Know What I’m Feeling Gucci, LV, She Get Am Channel, FENDI, Ferragamo, Bentley Lamborghini, Benzi, She Get See My Life And My Pocket Empty It’s Not Easy To Be A Man Oh I’m Just A Hustler And I Want To Survive Oh (E no Easy), It’s Not Easy To Be A Man Oh I’m Just A Hustler And I Want To Survive Oh (Just To Survive) [Pre-Chorus] Girl I Go Die For Your Body Oh Girl Me I Go Fight Anybody Yeah Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh x2 Girl I Go Die For Your Body Oh Girl Me I Go Fight Anybody Yeah Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh [Chorus] Girl I Don’t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah And I Don’t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah I Don’t Mind, Mind Mind, Me I Fit Do Anything For You Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality [Rephrase] I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry [Pre-Chorus] Girl I Go Die For Your Body Oh Girl Me I Go Fight Anybody Yeah Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh x2 Girl I Go Die For Your Body Oh Girl Me I Go Fight Anybody Yeah Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Soji Oh Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh [Chorus] Girl I Don’t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, (I Go Fight For You) And I Don’t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, (Me I Go Cry For You, I Go Cry For You) I Don’t Mind, Mind Mind, Me I Fit Do Anything For You Girl If Na To Die, (Ehh) I No Go Die For You, Cos This Is Reality [Outro] I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry source: https://instrumentalstv.com/rudeboy-reality-lyrics/
|
(1) (Reply)
Music / Mr. Real Ft. DJ Maphorisa, Niniola, Vista & DJ Catzico - LEGBEGBE Remix (officia / I Will Continue To Remember The Day I Met Davido – Mayorkun
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |