Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,694 members, 7,823,949 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 07:02 PM

Nff Don Offer Ikeme Coaching Job After Dem Train Am Finish - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nff Don Offer Ikeme Coaching Job After Dem Train Am Finish (236 Views)

Chelsea Contact Tuchel Over Coaching Job / Enyeama Lands First Coaching Job In France / Football Fatanic Climb Crane To Watch Match After Dem Ban Am From Stadium (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nff Don Offer Ikeme Coaching Job After Dem Train Am Finish by chiefotota(m): 12:06pm On Aug 01, 2018
As news break last week end se we Super Eagles goalkeeper, Carl Ikeme, dey retire from football, Nigeria Football Federation, aka NFF, don dey offer to give Ikeme couching job as part of Super Eagles goalkeeper trainer.

According to statement from NFF Communication department, wey NFF seke (General Secretary), Mohammed Sanusi, sign, di statement yarn say NFF go find money take send Ikeme for training as coach wey dey train goalkeeper, he se dis news of Ikeme retirement weak everybody like dodo, base on se we nor se Ikeme for di period of time wey he keep for we Eagles, dey loyal, if not for di sickness tin, but di way to pay back dah loyalty, na to train and give di guy job, so dat owu (hunger) nor go blow.

Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/nff-don-offer-ikeme-coaching-job-after-dem-train-am-finish/

(1) (Reply)

Sadiq Set For Europa League Debut / Free Tips, Get Free Membership / Join Thewolves Fantasy Football League

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.