Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,439 members, 7,836,764 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 12:24 PM

Lalaboi Diss By BENJAMZ - Music/Radio (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Lalaboi Diss By BENJAMZ (3133 Views)

Afro pop instrumental beats / Lalaboiy Replies Diss. . . Who Is Benjamz? / Lalaboi's Naija Top 10 On Radiopalmwine. . . .8PM Thurs night!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Genuflect(m): 1:36pm On Jul 23, 2010
Lala, westy me £500 make I finish this guy for you grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by yme1(f): 2:04pm On Jul 23, 2010
nice beat and crazy funny lyrics cheesy cheesy cheesy
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Djswaggz(m): 2:44pm On Jul 23, 2010
Genu for hire. . .


LALA, U GAME?
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by 04kaa: 3:22pm On Jul 23, 2010
Djswaggz:

Genu for hire. . .


LALA, U GAME?
make una tell genuflect make he come battle o4ks. audio battle,
if them born am well, i wan show were for am. grin grin
genu come out and be a man or be a pusssii
i go show u wetin the great ebora show sauron in 2006 grin grin grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Djswaggz(m): 3:27pm On Jul 23, 2010
04kaa:

make una tell genuflect make he come battle o4ks. audio battle,
if them born am well, i wan show were for am. grin grin
[b]genu come out and be a man or be a pusssii
[/b]i go show u wetin the great ebora show sauron in 2006 grin grin grin

BATTLE CRY!!!! GENU COME ANSWER AM SHARP SHARP!!!!
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by 04kaa: 3:58pm On Jul 23, 2010
Djswaggz:

BATTLE CRY!!!! GENU COME ANSWER AM SHARP SHARP!!!!

washere khanyeezy, its been long we had drama, i wan show genuflect pepper, he never sabi ebora merindinlogun.!!
GENUFLECT COME OUT AND BE MAN OR REMAIN A PUSSI, I TOLD U SAY NOBODY DEY BATTLE WITH EBORA.FOR HIA.
WHERE THE EFF ARE U , U DON RUN FOR NL? I GOT UR 48 BARS READY,, NEXT TIME IF U HEAR OO4 U GO PICK RACE. grin
DJ SWAGG MAKE UNA HELEP ME CALL AM TO COME AUDIO BATTLE ME O. POPOPOPO GENUFLECT CHICKEN POPOPOPO
SHO TAN EEEE grin grin grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Djswaggz(m): 4:15pm On Jul 23, 2010
Genu. . .
04kaa:


WHERE THE EFF ARE U , U DON RUN FOR NL? I GOT your 48 BARS READY,,
SHO TAN EEEE grin grin grin


I NO GO TAKE AM IF I B U O!!! angry angry angry angry angry
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by nellaluv(f): 4:31pm On Jul 23, 2010
Djswaggz:

Genu. . .

I NO GO TAKE AM IF I B U O!!! angry angry angry angry angry

khanye na you b dis,lol grin grin grin na so dey ban all of una, try no to dey kill topic again grin tongue .

Raz i dey ur back if u wan start ur diss hehehe, grin grin .
TeamRazor grin tongue , hit 'em up, lol
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by lalaboi(m): 4:32pm On Jul 23, 2010
Benjamz. . . . your reply Dey here,  .

You and your HOEEE crew!
https://www.nairaland.com/nigeria/topic-484492.0.html#msg6438433
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Genuflect(m): 4:32pm On Jul 23, 2010
DJ Swaggz, na you be Khanye ni? I dey confused o, Lol
04kaa, how are you my dog? Lol. Abeg go make these your posts for the other sections on NL so my fame go increase. Oooooooooooooooooooooochee
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Genuflect(m): 4:36pm On Jul 23, 2010
nellaluv:

khanye na you b dis,lol grin grin grin na so dey ban all of una, try no to dey kill topic again grin tongue .

Raz i dey your back if u wan start your diss hehehe, grin grin .
TeamRazor grin tongue , hit 'em up, lol
Nella, you dey mind that one ni? Na joblesness dey cause that kain thing. Mi o ni time meeehhhhhnnnnn. Lol
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Genuflect(m): 4:39pm On Jul 23, 2010
lalaboi:

Benjamz. . . . your reply Dey here,  .

You and your HOEEE crew!
https://www.nairaland.com/nigeria/topic-484492.0.html#msg6438433
Omo, plunder dey eff up for this ma system o. How I wan take hear am naw?
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by lalaboi(m): 4:45pm On Jul 23, 2010
^^^^ wer u want make i up am for u?
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Genuflect(m): 4:48pm On Jul 23, 2010
lalaboi:

^^^^ wer u want make i up am for u?
4shared abeg!!
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by lalaboi(m): 4:49pm On Jul 23, 2010
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Slyr0x: 5:55pm On Jul 23, 2010
@Benjamz, dat was a gud diss beat buh ur lynz 'ova-killed' it, Twas just NOISE all thru, *listening to d track* did U say R.I.P.?? with dat
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by 04kaa: 6:33pm On Jul 23, 2010
nellaluv:


Raz i dey your back if u wan start your diss hehehe, grin grin .
TeamRazor grin tongue , hit 'em up, lol

genuflect no dey take style STYLE run, u wan dissappoint TEAMRAZOR ,,,,,TEAM O4KA NO BE UR MATE . IF U ARE MAN ENUFF COME AND AUDIO BATTLE, I CHALLENGE U 1MILLION TIMES, NA THERE UR CAREER GO END, GO AAD ASK SAURON .


@nellaluv
if i beat ur razor and team razor and end his career prematurely
. team raze na disgrace . team razor is full of scared scared puppets
team raze is scared of o4ka.!!! i double Teamrazor to drop 16 bars.! on 04ka. nellaluv u can him ur oga out too. grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by nellaluv(f): 8:17pm On Jul 23, 2010
04kaa:

genuflect no dey take style STYLE run, u wan dissappoint TEAMRAZOR ,,,,,TEAM O4KA NO BE your MATE . IF U ARE MAN ENUFF COME AND AUDIO BATTLE, I CHALLENGE U 1MILLION TIMES, NA THERE your CAREER GO END, GO AAD ASK SAURON .


@nellaluv
if i beat your razor and team razor and end his career prematurely
. team raze na disgrace . team razor is full of scared scared puppets
team raze is scared of o4ka.!!! i double Teamrazor to drop 16 bars.! on 04ka. nellaluv u can him your oga out too. grin
This man sef, abeg no diss today come tomorrow, wetin sef na fight .
You neva even start sef you come dey type nonsense,

#OkBye
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by nellaluv(f): 8:18pm On Jul 23, 2010
04kaa:

genuflect no dey take style STYLE run, u wan dissappoint TEAMRAZOR ,,,,,TEAM O4KA NO BE your MATE . IF U ARE MAN ENUFF COME AND AUDIO BATTLE, I CHALLENGE U 1MILLION TIMES, NA THERE your CAREER GO END, GO AAD ASK SAURON .


@nellaluv
if i beat your razor and team razor and end his career prematurely
. team raze na disgrace . team razor is full of scared scared puppets
team raze is scared of o4ka.!!! i double Teamrazor to drop 16 bars.! on 04ka. nellaluv u can him your oga out too. grin
This man sef, abeg no diss today come tomorrow, wetin sef na fight .
You neva even start sef you come dey type nonsense,

#OkBye
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by 04kaa: 8:54pm On Jul 23, 2010
nellaluv:

This man sef, abeg no diss today come tomorrow, wetin sef na fight .
You neva even start sef you come dey type nonsense,

#OkBye

lol wetin nella dey talk, u don drink shepe? grin grin this woman sef, team razor my foot,
tell ur razor make he come battle o4ka for audio diss, na there him career go end.
genuflect pusssiii na woman dey fight ur battles for u now abi,
okobo okunrin grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by bjmighty(m): 7:20am On Jul 24, 2010
@@o4ka. . . . . . . . . You and this your mouth grin Ija ngun e gaan abi. Power dey shark u abi your oga wordsmith go com deal with u as usual soon. atoole. . . Pissi pissi for house grin grin grin grin

@@Lala. . . . . . .I don laff die for here  ". . ,  . . . .wash your mouth grin See your mouth like wash your mouth. grin grin grin  Its watch, watch your mouth. I can't wash my mouth nah shocked shocked shocked Only i can brush my mouth tongue tongue tongue. . . . . .Your niece killed it.

@@@All. . . Abeg na who be referee Lalaboi dey lead ooo grin grin grin grin

@@@Benjamz. . . . . You can come harder nxt time. I dey wait for ur remake before i go decide which army i go join grin grin grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by 04kaa: 8:34am On Jul 24, 2010
bjmighty:

@@o4ka. . . . . . . . . You and this your mouth grin Ija ngun e gaan abi. Power dey shark u abi your oga wordsmith go com deal with u as usual soon. atoole. . .

iyalaya e latoolee,,
,if power dey shark me ,oya come face me now,
shebi your papa sef fit battle, come rescue genuflect if them born u well.
shebi na u be him bodyguard,
oya face me if they born u. cool cool
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Genuflect(m): 10:20am On Jul 24, 2010
04ka, small claro dey make your brain mess. Ori e ti daru. Igbo tutu lon da e lamu abi? Ma worry, Wordsmith go soon show
Nella, how come I no dey see you for Twitter. You know say na there go fit Amebo like you naw grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by nellaluv(f): 10:43am On Jul 24, 2010
Genuflect, i be amebo cheesy i didn't know that grin , wetin i do wetin i talk grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by Genuflect(m): 11:19am On Jul 24, 2010
The question should be wetin you no dey do and wetin you no dey talk. Na you be Miss 'This Just In' grin
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by bjmighty(m): 11:41am On Jul 24, 2010
04kaa:

iyalaya  shocked shocked shocked e latoolee,,
,if power dey shark me ,oya come face me now,
shebi your papa sef fit battle, come rescue genuflect if them born u well.
shebi na u be him bodyguard,
oya face me if they born u. cool cool

O4ka. Yeehh!!! Iyalaya mi ke! Kilagbe Kiloju

Genuflect:

04ka, small claro dey make your brain mess. Ori e ti daru. Igbo tutu lon da e lamu abi? Ma worry, Wordsmith go soon show
Nella, how come I no dey see you for Twitter. You know say na there go fit Amebo like you naw grin


See make i tell you Genuflect, this o4ka dog issue no be only igbo claro. The guy get serious mental instability and no be the guy fault, ordinary shepe pure water dey make hin brain mess up. Hin family dey synonymous to lunacy, na their family win the lifetime award for the face of mentality instability for yaba left. Ashieere oloriburuku omo radarada jatijati tongue tongue tongue tongue

04ka. . . . U for don miss ur uncles. Na their latest pic be this make u say eeefffllo to them. . . . . . .

Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by tosinaded(m): 11:57am On Jul 24, 2010
i dey go open thread now now. . . . . . . . . . . .

ofoka vs genuflect


battle round1
if una mama like make una eff up. . . . . . . . . .
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by abdurrazaq(m): 12:07pm On Jul 24, 2010
grin shocked cry undecided
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by adulf: 1:13pm On Jul 24, 2010
GALA BOI, EM SORRY LALA DOG! grin
AM GLAD U REPLIED .
AT LEATS DAT SHOWS ITS GETTN INSIDE U
BETTER GET READY COZ AM COMMING HARDER IN U THIS TIME AROUND ,I GAT ALOT OF ARTIST ON THIS ONE,MEANWHILE KELLY HANSOME AND MALLAM SPICEY ARE ALREADY DONE WITH THIER VERSES grin grin grin grin

THEN AFTER THIS U WILL CALL UR WHOLE FAMILY MEMBER 2 BEEF BENJAMZ NOT ONLY YA SISTER. YEYE FOWL grin

FOR CRYIN OUT LOUD! AM NOT A RAPPER .AM JST LEARNIN AW 2 MAKE BEATS AND HATE IT WHEN BUMS LIKE GALA BOI DEMORALIZE ME BY TALKIN RUBISH. I KNW AW MAN PPLE U'V ENEDED THEIR CARRER ON THIS FORUM BY TALKING POOO, AM REALLY OUT TO F**K U UP OK?

MEANWHILE I HATE IT WEN U SAY U NOGO REPLY AGAIN , ARE U SCARED?
SEE YA MOUTH " AM JUST A MUZIK PROMOTER" FOOL U DON PROMOTE GALA FINISH FOR ALABA?
ATLEAST NEXT TYM U HEAR OF BENJAMZ TREAD U GO LEAN AW 2 TALK SENSIBLE BUM!!
OK AM LEAVIN U GUYS WITH A LINK 2 DA BEAT OF D SECOND BEEF TRACK
HAHAHAHAHAHAH!!!!
AM AWT
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by BENJAMZ: 1:18pm On Jul 24, 2010
GALA BOI, EM SORRY LALA DOG! grin grin
AM GLAD U REPLIED .
AT LEATS DAT SHOWS ITS GETTN INSIDE U
BETTER GET READY COZ AM COMMING HARDER IN U THIS TIME AROUND ,I GAT ALOT OF ARTIST ON THIS ONE,MEANWHILE KELLY HANSOME AND MALLAM SPICEY ARE ALREADY DONE WITH THIER VERSES grin grin grin cool

THEN AFTER THIS U WILL CALL your WHOLE FAMILY MEMBER 2 BEEF BENJAMZ NOT ONLY YA SISTER. YEYE FOWL

FOR CRYIN OUT LOUD! AM NOT A RAPPER .AM JST LEARNIN AW 2 MAKE BEATS AND HATE IT WHEN BUMS LIKE GALA BOI DEMORALIZE ME BY TALKIN RUBISH. I KNW AW MAN PPLE U'V ENEDED THEIR CARRER ON THIS FORUM BY TALKING POOO, AM REALLY OUT TO be intimate with U UP OK?

MEANWHILE I HATE IT WEN U SAY U NOGO REPLY AGAIN , ARE U SCARED?
SEE YA MOUTH " AM JUST A MUZIK PROMOTER" FOOL U DON PROMOTE GALA FINISH FOR ALABA?
ATLEAST NEXT TYM U HEAR OF BENJAMZ TREAD U GO LEAN AW 2 TALK SENSIBLE BUM!!
OK AM LEAVIN U GUYS WITH A LINK 2 DA BEAT OF D SECOND BEEF TRACK
HAHAHAHAHAHAH!!!!
AM AWT
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by tosinaded(m): 1:19pm On Jul 24, 2010
adulf:

GALA BOI, EM SORRY LALA DOG! grin
AM GLAD U REPLIED .
AT LEATS DAT SHOWS ITS GETTN INSIDE U
BETTER GET READY COZ AM COMMING HARDER IN U THIS TIME AROUND ,I GAT ALOT OF ARTIST ON THIS ONE,MEANWHILE KELLY HANSOME AND MALLAM SPICEY ARE ALREADY DONE WITH THIER VERSES grin grin grin grin

THEN AFTER THIS U WILL CALL your WHOLE FAMILY MEMBER 2 BEEF BENJAMZ NOT ONLY YA SISTER. YEYE FOWL grin

FOR CRYIN OUT LOUD! AM NOT A RAPPER .AM JST LEARNIN AW 2 MAKE BEATS AND HATE IT WHEN BUMS LIKE GALA BOI DEMORALIZE ME BY TALKIN RUBISH. I KNW AW MAN PPLE U'V ENEDED THEIR CARRER ON THIS FORUM BY TALKING POOO, AM REALLY OUT TO be intimate with U UP OK?

MEANWHILE I HATE IT WEN U SAY U NOGO REPLY AGAIN , ARE U SCARED?
SEE YA MOUTH " AM JUST A MUZIK PROMOTER" FOOL U DON PROMOTE GALA FINISH FOR ALABA?
ATLEAST NEXT TYM U HEAR OF BENJAMZ TREAD U GO LEAN AW 2 TALK SENSIBLE BUM!!
OK AM LEAVIN U GUYS WITH A LINK 2 DA BEAT OF D SECOND BEEF TRACK
HAHAHAHAHAHAH!!!!
AM AWT

BENJAMZ:

GALA BOI, EM SORRY LALA DOG! grin grin
AM GLAD U REPLIED .
AT LEATS DAT SHOWS ITS GETTN INSIDE U
BETTER GET READY COZ AM COMMING HARDER IN U THIS TIME AROUND ,I GAT ALOT OF ARTIST ON THIS ONE,MEANWHILE KELLY HANSOME AND MALLAM SPICEY ARE ALREADY DONE WITH THIER VERSES grin grin grin cool

THEN AFTER THIS U WILL CALL your WHOLE FAMILY MEMBER 2 BEEF BENJAMZ NOT ONLY YA SISTER. YEYE FOWL

FOR CRYIN OUT LOUD! AM NOT A RAPPER .AM JST LEARNIN AW 2 MAKE BEATS AND HATE IT WHEN BUMS LIKE GALA BOI DEMORALIZE ME BY TALKIN RUBISH. I KNW AW MAN PPLE U'V ENEDED THEIR CARRER ON THIS FORUM BY TALKING POOO, AM REALLY OUT TO be intimate with U UP OK?

MEANWHILE I HATE IT WEN U SAY U NOGO REPLY AGAIN , ARE U SCARED?
SEE YA MOUTH " AM JUST A MUZIK PROMOTER" FOOL U DON PROMOTE GALA FINISH FOR ALABA?
ATLEAST NEXT TYM U HEAR OF BENJAMZ TREAD U GO LEAN AW 2 TALK SENSIBLE BUM!!
OK AM LEAVIN U GUYS WITH A LINK 2 DA BEAT OF D SECOND BEEF TRACK
HAHAHAHAHAHAH!!!!
AM AWT

OOOH SO U GET PASS ONE ACCOUNT SEF!!!!
Re: Lalaboi Diss By BENJAMZ by BENJAMZ: 1:25pm On Jul 24, 2010
@tosin
itz ma cousin acont i neva knw he loggd in befor i replied d post

(1) (2) (3) (Reply)

Download Music: ZAYN - Common / VIDEO: Kefee – Celebrate Ft YQ, LKT [download] / Planet Radio 101.1fm Uyo Begins Commercial Broadcast Tomorrow!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.