Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,076 members, 7,953,289 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 01:35 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Investment / His Grace Is Sufficient For You (362 Views)
Will 1 Million Naira Be Sufficient For This Business / If You Lack Sufficient Skills To Create Value, Learn A Skill To Earn Today!!! / I Have Sufficient Cash For Online Investment, I Need Ideas (2) (3) (4)
(1) (Reply)
His Grace Is Sufficient For You by Beckersautos: 9:50am On Dec 03, 2018 |
U think say to see december na moimoi�? Boko Haram ��� reach ur side? U know how many wey don die � since Jan till now? Oga Ansa �me now Abi ur family get lassa fever?� God give you legs, and you still dey waka ��as you like. God give u good health. � and you still dey complain. 9ja no good, 9ja no good: U dey use bb, tecno phantom, nokia200, ipad & laptop, even wen u neva get money�� to buy car�. Abi u don see �where person wey dey coma for sick bed ���dey ping or whatsapps? Abi na blind man �wan change DP or comment for facebook? U still dey complain� there? Abi u don see where dead body dey do facebook & whatsapps 4 inside coffin � ? My friend�, u beta start thanking God now... � If u read this message and U no re-post am that means you no dey appreciate God..� Oya, send am to the friends wey U like & give 30 gboza 2 God oo!!!! ����� ������������������������� Me, I don send my own oo! Baba God, I appreciate u |
(1) (Reply)
Buy Office Space In Gurgaon - 83 Metro Street / Plots Of Land For Sell At Ibeju Lekki Ph2 Extrnsion / Investors Sustains Positive Sentiment With N160 Billion Gain
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |