Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,741 members, 7,824,139 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 12:12 AM

African China - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / African China (279 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

African China by HappyPagan: 7:25am On Dec 05, 2018
Aboki no dey go school, aboki no dey school
But dem sabi politics pass you
You wey dey go school, you wey dey school
You sure say school never use book turn you fool

play you wayo, you sabi english, you no sabi yourself
London bridge is falling down, UK is closer than Ghana
your papa na Abraham, your mama na Eve
Israel na where your Savior dey live

African pikin who do you this thing,
Jesus
Abraham bosom don lock your head,
Jesus
All your thoughts must pass through
Jesus
If no be Jesus, no moving ahead,
Jesus

Christ's mind is un-African
But Africans want to be like Christ
I want to be light like Christ,
the devil is an African

Without Christ, no life
Christ is the magic potion
Im dey kill demons well well
Try am for breakthroughs and all your solution

Wetin dey this world, wetin you dey fight for
all our heaven, God put am for ground
But we no like Africa,
black skin, white mind

The ear hears, the mind listens,
the mind is the program that makes the man
colonization reprogrammed the african mind
The foreigner became his standard, his God,
his maker...

The first Nigerians were made by Lord Lugard
Nations became tribes, strangers forced to live like brothers
Culture mixed with the bible,
Old Jewish thoughts settled in African hearts

Superstitions made love with ignorance
the oyedepos and adeboyes were born
While microsoft was born by bill gates
we raised prayer warriors to attack hell's gates

now the chinese are coming....

2 Likes 2 Shares

Re: African China by HappyPagan: 6:36pm On Dec 06, 2018
Lalasticlala

(1) (Reply)

In Replying The Soul Consultation Of Doctor Wang / You Are Great Irrespective Of Your Present Status Quo / The Only Purpose Of Becoming A Chanyuan Celestial Is To

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.