Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,736 members, 7,955,796 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 03:20 PM

Simple Yes Or Nor. Mr Eazi Na Woman Wrapper Or Lover Boy - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Simple Yes Or Nor. Mr Eazi Na Woman Wrapper Or Lover Boy (494 Views)

My Life Changed When I Met You – Temi Otedola To Mr Eazi / Simple Yes Or No: Dis Falz New Look Make Sense Or Not? / Simple Yes Or No, Tiwa Saveg Try For Dis Pishure? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Simple Yes Or Nor. Mr Eazi Na Woman Wrapper Or Lover Boy by chiefotota(m): 6:42pm On Jan 03, 2019
For dis fine pishure wey dey tear social media, Naija
singer, Mr. Eazi dey epp im babe, Temi, wey be Otedola pikin losen her hair.

Di pishure make we nor lie, make sense, but wetin we like
find out be se weda dis work wey Mr. Eazi dey do so na woman wrapper or Mr.
Romantic?

https://www.ototaspalmyjoint.com/simple-yes-or-nor-mr-eazi-na-woman-wrapper-or-lover-boy-for-dis-pishure-wey-he-epp-im-babe-temi-otedola-losen-hair/

Re: Simple Yes Or Nor. Mr Eazi Na Woman Wrapper Or Lover Boy by Jungpablo: 7:17pm On Jan 03, 2019
otota you too like talk but the thing make sense Sha

1 Like

(1) (Reply)

I Was Broke As Hell And Depressed 5 Years Ago - Cassper Nyovest / Photos: Bbnaija’s Nina Is All Shades Of Beauty In Skimpy Black Gown / Become A Volunteer And Make An Impact

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.