Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,364 members, 7,957,978 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 06:34 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Falz Ft Demmie Vee- Hypocrite(audio & Lyrics) (1639 Views)
Download Video: Falz Ft Demmie Vee - Hypocrite / Falz Ft. Wande Coal – "Way" (Video) / Demmie Vee - "Figure 8" (Audio) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Falz Ft Demmie Vee- Hypocrite(audio & Lyrics) by ACKCITY: 3:19pm On Jan 16, 2019 |
(Pre-Chorus -Demmie Vee) People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breathe o People just dey do like say dem get superpower People just dey do like say dem no dey weak o Oh oooo! Nobody wan dey sow where e no dey reap o (Chorus – Demmie Vee) Everybody is a motherf**king hypocrite oh yeah yeah Everybodyis a motherf**king hypocrite oh oh na Everybody is a motherf**king hypocrite oh Verse 1- Falz People just dey do like say na dem bi Jesus People so wicked But they so religious Who dey calculate E no dey show the figure Who dey demonstrate wey dey run leave us? People too complain but dey fear to speak up You don't want to die but nothing to live for Christian and Corrupt no suppose bi mixture Real musululmi no suppose they teach jobs Real talk no bi fight ra-ra Everybody get him fault for inside the matta We dey talk human rights, you no bi specter Who are we to crucify the homosexual Most of una don dey involve from time But e no bi anybody business who you wan climb You dey form gentleman when we dey with you But you go still go home beat your wife to stupor Download Hypocrites by Falz (Pre-Chorus -Demmie Vee) People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breathe o People just dey do like say dem get superpower People just dey do like say dem no dey weak o Oh oooo! Nobody wan dey sow where e no dey reap o (Chorus – Demmie Vee) Everybody is a motherf**king hypocrite oh yeah yeah Everybodyis a motherf**king hypocrite oh oh na Everybody is a motherf**king hypocrite oh (Verse 2 – Falz) Pastor wey do like say him no bi sinner See the spec in your eye no dey point finger What about the really greedy politician Acting like they really care for the lame man What about even you voters, acting like you only see two jokers Recycling this corrupt men, later you complain you say you hate the government And the fake prophet, some dey for convent With under aged boys, wey dey make boyfriend And you claim consent when you messing with the minor Some say na devils box so no tele for their palor Ehn ehn, because she no be virgin you no meet am well But the one whe tie scarf you no give am hell But you say you no dey smoke you no dey drink liquor But your heart e dey evil shey you see the picture (Pre-Chorus -Demmie Vee) People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breathe o People just dey do like say dem get superpower People just dey do like say dem no dey weak o Oh! Nobody wan dey sow where e no dey reap o (Chorus – Demmie Vee) Everybody is a motherf**king hypocrite oh yeah yeah Everybody is a motherf**king hypocrite oh oh na Everybody is a motherf**king hypocrite oh (Demmie Vee) Of course I know truth bitter, bitter gidi gan pass bitter leaf What is the essence of debating when we know the truth in our mind Why you come dey do like say you no shit, why you come dey do like say you no dey love o We no fit be the same everybody is a mother f*cking hypocrite oh Source: https://www.ackcitymusic.com/2019/01/falz-ft-demmie-vee-hypocriteaudio-lyrics.html |
(1) (Reply)
DOWNLOAD: Pappy Kojo - Thomas Pompo Y3yaw (prod. By Guilty Beatz) / VIDEO: P-Square - Personally + Audio / Who Is The Best Street Rappper.....
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |