Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,694 members, 7,831,160 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 02:41 PM

See As Dem Force Local Govt Chairman  Kneel Down After Im Shout APC For PDP - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / See As Dem Force Local Govt Chairman  Kneel Down After Im Shout APC For PDP (403 Views)

My Apc Neighbour Wen Dey Shout Apc Or Nothing Done Pack / Nigerian Kids Kneel Down, Beg Grandpas Tinubu & Atiku To Step Down For Peter Obi / Sacked Imo Civil Servants Kneel Down To Beg Governor Ihedioha (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

See As Dem Force Local Govt Chairman  Kneel Down After Im Shout APC For PDP by Madamaprokotori: 8:54pm On Jan 21, 2019
Party members dem of one local government Chairman for Benue state, wey im name bi Francis Ayagah, force am kneel down after im shout APC for their PDP rally.


Make i yarn una how the matta take happen my people! !!

For PDP rally wey the wife of the Benue state governor, Eunice Ortom, organize for weekend, Ayagah wey bi the local government chairman of Gwer west kon shout...

http://www.madamaproko.net/2019/01/see-as-dem-force-local-government-chairman-kneel-down-after-im-shout-apc-for-pdp-rally.html

Re: See As Dem Force Local Govt Chairman  Kneel Down After Im Shout APC For PDP by Yusuf54: 8:59pm On Jan 21, 2019
We no go gree oooo we no go gree,ObJ must hear this......Benue Guber election will be very interesting

1 Like

Re: See As Dem Force Local Govt Chairman  Kneel Down After Im Shout APC For PDP by RurouniKenshin: 9:10pm On Jan 21, 2019
Lol. That's someones father oh. Imagine the rascality he went to display. Many of current elders are the problem of this country. Especially the trader moni bribery giving and receiving elders.

2 Likes

(1) (Reply)

Churchhil's Thoughts On Islam / Breaking: Buhari Suspends CJN Onnoghen, Swears IN Tanko / More Photos + Video: Crowd Welcome President Buhari To Abia

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.