I Quit! - Jokes Etc (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › I Quit! (2194 Views)
| Re: I Quit! by jokingmary(m): 5:19pm On Aug 22, 2010 |
Efemena_xy:THREAD UNLOCKED FOR REASONS BEST KNOWN TO POSTER ![]() |
| Re: I Quit! by EfemenaXY: 6:29pm On Aug 22, 2010 |
GBAM!! Jokingmary don arrive ![]() |
| Re: I Quit! by jokingmary(m): 6:41pm On Aug 22, 2010 |
Efemena_xy:U suppose welcome me ![]() |
| Re: I Quit! by TeeJay6(m): 6:47pm On Aug 22, 2010 |
me sef don arrival |
| Re: I Quit! by jokingmary(m): 6:49pm On Aug 22, 2010 |
Tee_Jay:This is serious |
| Re: I Quit! by EfemenaXY: 6:51pm On Aug 22, 2010 |
Lol!! |
| Re: I Quit! by tanimz(f): 6:55pm On Aug 22, 2010 |
![]() |
| Re: I Quit! by Vic2k3(m): 7:00pm On Aug 22, 2010 |
Where the landing ground. Meself wan land |
| Re: I Quit! by sledge406(op): 7:02pm On Aug 22, 2010 |
Sholamid4all:You were once a maggot in your former life to know exactly how they think. Studio CFR:Shift first!!! Some people wish say them get MOD privileges. Well I fit arrange am for you sha. You go drop small thing, then arrange for Ben-10 |
| Re: I Quit! by Vic2k3(m): 7:05pm On Aug 22, 2010 |
I no present when una dey plan this coup o |
| Re: I Quit! by jokingmary(m): 7:09pm On Aug 22, 2010 |
so its u guys that make us stand on ques ![]() |
| Re: I Quit! by Kunbee: 10:38pm On Aug 22, 2010 |
I unquit |
| Re: I Quit! by kodylicky(f): 1:09pm On Aug 23, 2010 |
dis sledge guy is a character like i said d guy is high |
| Re: I Quit! by Kunbee: 12:28am On Aug 24, 2010 |
He is a capital slow poke |
| Re: I Quit! by StudioCFR(m): 9:46am On Aug 24, 2010 |
Chai! Lol |
| Re: I Quit! by jokingmary(m): 5:35pm On Aug 24, 2010 |
THREAD LOCKED FOR REASONS BEST KNOWN TO POSTER |
| Re: I Quit! by Kunbee: 11:04pm On Aug 24, 2010 |
Pls go and die |
| Re: I Quit! by sledge406(op): 2:09am On Aug 25, 2010 |
. . .And so my fan base is on the increase!!! kody-licky:Bring ur Boobs wit soured milk here lemme sign on them (not like dey are big even). I know you're dying for this opportunity. Kunbee:Retard, quit following me around and play with your dildos ![]() |
| Re: I Quit! by Kunbee: 2:12am On Aug 25, 2010 |
you will get over it |
| Re: I Quit! by sledge406(op): 3:33am On Aug 25, 2010 |
U dey stalk me and u say I go get over am ![]() U dey traumatize me. Abeg shift infact make u hide!!! |
| Re: I Quit! by StudioCFR(m): 6:37pm On Aug 25, 2010 |
Tehehehe |
| Re: I Quit! by Kunbee: 9:50pm On Aug 25, 2010 |
Wetin dey make u laff |
A Man Cage His Head Because He Want To Quit Smoking (photo) • The Day I Will Never Forget In My Life And Why I Quit Weed • I Quit Jokes Section 4 Good! Bye • 2 • 3 • 4
Dame Patience Jonathan Has Done It Again- Lmao • Hillary Clinton Under House Arrest For Corruption • I Have Found The Antidote To Witches And Wizards (evil Forces) Hurray!!!



