Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,009 members, 7,835,426 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 10:02 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / I Pity 190! (1794 Views)
Describe 190 In One Word Or Sentence / Natasha Weds 190: With Pics / 190 Vs Omolola Relationship Gone Wrong? (2) (3) (4)
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 5:06pm On Aug 25, 2010 |
googles: Sebi una wa start una own love, na so 190 and omolola take start there own ooo. Anyway make una enjoy, una even fit. Wish u guys gud luck lol |
Re: I Pity 190! by r231(m): 5:11pm On Aug 25, 2010 |
googles: tell me about it work is really kicking ma behind had a bsy summer i need a vacation |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 5:15pm On Aug 25, 2010 |
r231: Abeg make una carry am commot frm ma thread oo b4 una con spoil ma fun wiv 190 and omolola. I dey wait for dem make dem con here. |
Re: I Pity 190! by googles: 5:16pm On Aug 25, 2010 |
r231: Awww pele. . .its all good sha you really deserve the vacation. |
Re: I Pity 190! by Omolola1(f): 6:02pm On Aug 25, 2010 |
passing~ |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 6:06pm On Aug 25, 2010 |
Omolola1: U better pass oo. |
Re: I Pity 190! by 1104(f): 6:17pm On Aug 25, 2010 |
JENIBAYO what is the meaning of this spew u are trashing abt me here, |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 6:34pm On Aug 25, 2010 |
190, : U better vex cos u started it ok. |
Re: I Pity 190! by Omolola1(f): 10:24pm On Aug 25, 2010 |
WTH is really wrong with u anyway? |
Re: I Pity 190! by Madukaele(m): 9:09am On Aug 26, 2010 |
gooogles i love u so dearly. pls forgive me. lets give dis a try my love |
Re: I Pity 190! by Tosinville(m): 9:19am On Aug 26, 2010 |
(@¿@) |
Re: I Pity 190! by dani1luv: 10:39pm On Aug 26, 2010 |
Poster you simply just a hater, a jeluxer for that matter, infact you be real lunatic, & u nid deliverance , shai |
Re: I Pity 190! by Tosinville(m): 4:35am On Aug 27, 2010 |
^^^lmao! She was mad jus because she can't get a guy like 190 4 herself ni. |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 7:46am On Aug 27, 2010 |
Tosinville: dani1luv: E no go pain me say una dey insult me cos both of una na Big mumu i mean fool at ur ages, abeg make una go do beta tins for una life. U guys r de most silly dumm dümme fat fett idiot av ever seen in ma life, una no dey shame una still dey talk to person wa her life don beta. Sebi na nland una wa chop 4 life he goats like both of u, make una get lost. ASCHLOCH!!!!!lol |
Re: I Pity 190! by 1104(f): 8:54am On Aug 27, 2010 |
now im konfused~ |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 8:57am On Aug 27, 2010 |
190, : U shuld be confused about dem ooo, cos dey don lost there head, lol |
Re: I Pity 190! by 1104(f): 9:31am On Aug 27, 2010 |
^^ im still pissed wit ya |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 9:32am On Aug 27, 2010 |
190, : Y? |
Re: I Pity 190! by Omolola1(f): 9:54am On Aug 27, 2010 |
mschew, |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 10:02am On Aug 27, 2010 |
Omolola1: U want make i start wiv u!! |
Re: I Pity 190! by 1104(f): 10:06am On Aug 27, 2010 |
jenibayo:u know wetin u do, ! Omolola1:hi sweets~ |
Re: I Pity 190! by Omolola1(f): 10:10am On Aug 27, 2010 |
@jeni, i dont have your time~ |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 10:12am On Aug 27, 2010 |
190, : I no kw wetin i do oo, abeg tell me. |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 10:14am On Aug 27, 2010 |
Omolola1: U sure say u no get ma time, am always funnnnnn!!!! |
Re: I Pity 190! by Omolola1(f): 10:21am On Aug 27, 2010 |
i know na, lol |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 10:40am On Aug 27, 2010 |
Omolola1: |
Re: I Pity 190! by 1104(f): 5:51pm On Aug 27, 2010 |
so good 2 see both of u now settled, Im happy once again~ |
Re: I Pity 190! by mukina2: 5:54pm On Aug 27, 2010 |
So 190 can actually keep himself calm. that's good |
Re: I Pity 190! by 1104(f): 6:08pm On Aug 27, 2010 |
MUKINA, believe me i have changed ~ if u doubt this ask Jaybee, he knows so much abt me now, I cant keep running round NL for ever Im now havin grey hairs!! please 4giv me and giv me my 190 ID back,pls~ |
Re: I Pity 190! by 1104(f): 6:11pm On Aug 27, 2010 |
Mukina u look lovely on your Native attire on your profile, Hm, Yummy!! |
Re: I Pity 190! by jenibayo(f): 7:55pm On Aug 27, 2010 |
190, : 190 190 190 hw many times i call u, u don de like her abi , lol U want make omolola dey cry Make una no mind me ooo, na so i talk am reach oooo. |
Re: I Pity 190! by candylips(m): 8:54pm On Aug 27, 2010 |
wonders can never end |
I Need A Godly Male Friend Out Side Nigeria 2 Be My Soul Mate Pls Call- 08091335063 / Happy Birthday Flashaldrin / ILORIN...... Hookups, No String Attached , Sexmates ....
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |