Nut' - Jokes Etc (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Nut' (2012 Views)
| Re: Nut' by EfemenaXY: 8:22pm On Aug 27, 2010 |
Your customers no gree buy na you (pepper seller) dem want I tell dem say you don fashi go do iron-bending work ![]() |
| Re: Nut' by StudioCFR(op): 8:25pm On Aug 27, 2010 |
Aeronautical engineer like me Go ask question bout me |
| Re: Nut' by EfemenaXY: 8:29pm On Aug 27, 2010 |
nor dey use big grammar Aeronautical engineer = Apprentice mechanic = iron bender (in your case sha) lol!! |
| Re: Nut' by StudioCFR(op): 8:29pm On Aug 27, 2010 |
Cuz u see me for balogun market wit my house help buying baskets of tomato' we wan use for my birthday? Mtchew |
| Re: Nut' by EfemenaXY: 8:32pm On Aug 27, 2010 |
you get house help?? so why you come dey carry the tomatoes for your head now?? |
| Re: Nut' by StudioCFR(op): 11:04pm On Aug 27, 2010 |
lol u get bad mouf |
| Re: Nut' by EfemenaXY: 11:05pm On Aug 27, 2010 |
I learn from you na!! nor be u tish me?? abi u don forget? |
| Re: Nut' by StudioCFR(op): 11:10pm On Aug 27, 2010 |
na only bad bad things u see grab from all de things wey i tish u - spoilt child- olodo |
| Re: Nut' by EfemenaXY: 11:15pm On Aug 27, 2010 |
so u admit say na only bad things u tish me - abi?? **singing studio's favourite song:** **I be area boy! Executive tout!! I nor fit shout!!!* STUDIO: Na u nor sabi book! - Olodo x 10 |
| Re: Nut' by StudioCFR(op): 11:21pm On Aug 27, 2010 |
I'M NOT BOTHERED. YES! I BE CHIEF EXECUTIVE TOUT. AND MY PLATE NUMBER NA T1 |
| Re: Nut' by EfemenaXY: 11:23pm On Aug 27, 2010 |
wetin NA T1 come mean again sef?? anyway no worries - oya update this my thread with another good joke na. . . |
| Re: Nut' by StudioCFR(op): 11:37pm On Aug 27, 2010 |
'morow |
| Re: Nut' by EfemenaXY: 11:37pm On Aug 27, 2010 |
promise? |
| Re: Nut' by StudioCFR(op): 7:26am On Aug 28, 2010 |
No promise - Nothing. |
| Re: Nut' by jokingmary(m): 9:22am On Aug 28, 2010 |
Efemena_xy:Get ready to grow more beards waiting ![]() |
See The Nigerian Man Who Wears Suit To Hawk Tiger Nut From A Wheelbarrow • NUT Is Massively Recruiting. • can u crack this nut? • 2 • 3 • 4
Akpos The Driver • After 20 Years Of Paying House Rent I Discovered My Wife Was The Land Lady • Photo:when Ur Side Chick Text U That She Is 5months Pregnant

