Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,320 members, 7,957,860 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 10:18 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Lyrics: Wizkid - Jah Bless Me (732 Views)
Album Lyrics: Wizkid – Made In Lagos Lyrics / Lyrics: Wizkid X Blaq Jerzee – Arizona / Wizkid – Jah Bless Me LYRICS (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Lyrics: Wizkid - Jah Bless Me by davidpage02(m): 1:31pm On Mar 11, 2019 |
[Intro] Raaa!!! Fire burn bad man [Chorus] Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Please Visit my blog for more interesting stuff below: https://9jarocket.com [Verse 1] When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey for low [Chorus] I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me [Verse 2] Good people go to heaven Bad people go to Hell But where do Gangstas go? I say where do my people go My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe I wanna know, I wanna know What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen I wanna know, I wanna know What dah Government really gat to say Please Visit my blog for more interesting stuff below: https://9jarocket.com [Hook] My music playing , lou-lati-loud And the girls Dem dey dounce-douti-dance My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday, Everyday Dem see me Dema wave My music playing , lou-lati-loud And the girls Dem dey dounce-douti-dance My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday, Everytime Dem see me Dema wave [Chorus] Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me [Verse 3] Please God, Please God I say send me my daily bread I say don’t put it where it’s hard to find Let my music tell the people story Don’t let my life be a normal story I want to live in glory Please God, Please God I say send me my daily bread I say don’t put it where it’s hard to find Let my music tell the people story Don’t let my life be a normal story I want to live in glory Please Visit my blog for more interesting stuff below: https://9jarocket.com [Interlude] To the ghetto youths, Drop ya Guns Pick ya words, Done Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam International Bam, Oh yeah Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam International Bam Whoo whoo, yeah yeah yeah [Chorus] I say my Jah Jah Jah Jah Bless Yeah you take away the pain that stay stress Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Yeah you take away the pain that stay stressing Bouncing about my God wey dey bless me I say my Jah Jah Jah Jah Bless me Please Visit my blog for more interesting stuff below: https://9jarocket.com
|
(1) (Reply)
The Essence Of The End Xenophobia Charity Concert - Congressman Bimbo Daramola / Download Travis Scott Mind Blowing- Gang Gang Video (mp4) / Music: Blaq Diamond – Love Letter
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |