Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,269 members, 7,815,450 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:39 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / How Good Can You Rant About Rant (15630 Views)
Video: How Good Are You With This Game? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: How Good Can You Rant About Rant by gurunlocker: 11:30am On Nov 23, 2019 |
amaridigital: So you wrote epistle because of my post? Frustration must be killing you silently which I understand... Must you take everything serious? And don't you know that post was meant to be a joke? For your mind, you think you've typed something Abeg swerve make I see road. |
Re: How Good Can You Rant About Rant by YesNo(m): 11:30am On Nov 23, 2019 |
okay. ANT wey dey needy... WANT ANT wey dey go war... WARRANT ANT wey dey very big... GIANT ANT wey dey play ball... BALLANT ANT wey dey change anyhow... VARIANT ANT wey dey make mistake ... ERRANT ANT wey dey sabi money matter.... ACCOUNTANT ANT wey dey argue too much... PROTESTANT ANT wey dey for illuminatti... ILLUMINANT ANT wey dey follow person drag... CONTESTANT ANT wey dey always talk true ... TRUANT ANT wey no dey ever change... CONSTANT ANT wey dey MARCH as e dey waka ... MERCHANT ANT wey dey for Military ... MILITANT 2 Likes 1 Share |
Re: How Good Can You Rant About Rant by Vibesvbs(m): 11:32am On Nov 23, 2019 |
My mama sister wey dey pass pirates ant=ANTiperspirANT. Ant wey no dey talk with people=ANTisocial. Ant wey dey help with disease=ANTibiotics 2 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by TGON(m): 11:33am On Nov 23, 2019 |
Ant wey no dey sleep for nite....... vigilAnt 2 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by naxyrick: 11:34am On Nov 23, 2019 |
Ant wet dey stay one place stagnant 1 Like |
Re: How Good Can You Rant About Rant by Nobody: 11:35am On Nov 23, 2019 |
Ant wey no de smoke egbo...sycophant Ant wey carry muscle like...elephANT 2 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by Nobody: 11:35am On Nov 23, 2019 |
Re: How Good Can You Rant About Rant by Vibesvbs(m): 11:36am On Nov 23, 2019 |
gurunlocker:Be like say him get Cold,I bet he's from ANT-Arctica 2 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by MrBrownJay1(m): 11:36am On Nov 23, 2019 |
ANT that ran away with your woman.....ANTelope ANT that brings cars from Dubai... importANT ANT that can read your mind... ANTenna ANT that fukcs without condom... ANTibiotics ANT that browse the net recklessly... ANTivirus ANT that plays basketball... Kobe BryANT 4 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by josielewa(m): 11:36am On Nov 23, 2019 |
local man cAnt can.. This shit hit FP, its impossicAnt Adam wey chop ant na AdamAnt new ant for anthill na new entrAnt The realest ant for anthill na reactAnt ant wey dey assist na assistant ant wey dey protect ant na defendAnt ant wey sabi count na accountAnt ant wey dey quick vex na intolerAnt ant wey dey plant na transplant 2 Likes 1 Share |
Re: How Good Can You Rant About Rant by LoudlyMouthed: 11:37am On Nov 23, 2019 |
Ant wey big - giANT I used to call em jajANT |
Re: How Good Can You Rant About Rant by EmmaOgbu(m): 11:38am On Nov 23, 2019 |
Brandstudio01:Because its irrelevAnt to you doesn't make it IrrelevAnt to us 1 Like |
Re: How Good Can You Rant About Rant by Dagrace01(m): 11:38am On Nov 23, 2019 |
You guys words are so irritant You guys are just mere applicant I think I'll be able to orientate u guys but I can't I but I think I'll try my best helping only ladies who won't say I can't Only if they can allow me off their pants But I'm weary of their bfs and hubbies because they may rant People may call me wife snatcher with their chants But it's not my fault I only wanna enlighten those that are mere participants My biggest mistake maybe trying to off the wrong pant Maybe wife of police or soldier, and that may end me up in the Police station called Onipanti. I'm sorry I don't really understand this game but my words are important Or will u guys force me not talk until I produce a warrant? 5 Likes 1 Share |
Re: How Good Can You Rant About Rant by GreenDee(f): 11:39am On Nov 23, 2019 |
gurunlocker:lmao,this thread is funny tho. |
Re: How Good Can You Rant About Rant by steffi01(m): 11:41am On Nov 23, 2019 |
I think the mod that push the ant-poo to FP really need some lubricAnt in the brain area. You all must be kidding like kiddominAnt 3 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by Tonyspecial(m): 11:42am On Nov 23, 2019 |
dont8:sharap, AcountANT 2 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by 9jayes: 11:43am On Nov 23, 2019 |
BabaIbo: 1 Like |
Re: How Good Can You Rant About Rant by tosinosam(m): 11:44am On Nov 23, 2019 |
Can’t even fight off this words am not a combatant... 3 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by robinicule(m): 11:44am On Nov 23, 2019 |
Ant wey no dey mind hin business. Aunt 1 Like |
Re: How Good Can You Rant About Rant by vincentjk(m): 11:45am On Nov 23, 2019 |
Ram wen wear pant = RampAnt 2 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by MrBrownJay1(m): 11:48am On Nov 23, 2019 |
Dagrace01: why are you so unpleasant? you have to be a bit more tolerant if you are stressed, get yourself an assistant or better yet, get yourself some stimulant this is just jokes but its important too many Nigerian are online militants internet warrior or better yet online commandant but the reality is that they are just debutant unfortunate Nigeria habitant who dream of being the next US immigrant 3 Likes 1 Share |
Re: How Good Can You Rant About Rant by adetola77(m): 11:51am On Nov 23, 2019 |
Ant wey u dey battle with suck ur blood give malaria wey u wan cure for body nah Antimalaria [color=#990000][/color] 2 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by purples25(f): 11:51am On Nov 23, 2019 |
All Nairalanders are relevANT In different ways they are elegANT No one is a remnANT Though some have the spirit of a deviANT. 5 Likes 1 Share |
Re: How Good Can You Rant About Rant by bluefilm: 11:54am On Nov 23, 2019 |
Ant wey no like Virgin Maria na protestANT. 4 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by BotherMleeper(m): 11:55am On Nov 23, 2019 |
Mod who took this to the frontpage: irritAnt 1 Like |
Re: How Good Can You Rant About Rant by WriterX(m): 11:58am On Nov 23, 2019 |
. |
Re: How Good Can You Rant About Rant by WriterX(m): 11:59am On Nov 23, 2019 |
ant wet dey behave somehow ....abberant ant wey stand gidigba ...constant ant way just newly come ...Debutant ant wey like to disobey ....defiant ant way get serious issues ...deviant ant way run comot from e country ... emigrant ant way no to dey sure of something ...hesitant ant way Don vow ....covenant ant way too fine ...enchant ant way still dey tender... infant ant way dey do business ...merchant ant way dey stay house... occupant ant way dey catwalk ...pageant ant way too dey sure ...adamant ant way dey happy ...exultant ant way dey succeed ...dominant ant way dey join others shout ...chant ant way dey smell nice ....fragrant ant way dey clean things... Fumigant ant way dey inside something... implant ant way dem dey hand for neck ...pendant ant way dey react sharply... reactant ant way be agbero... miscreant ant way get three other brothers... quadrant ant dey exciting ...resonant ant way no dey busy... vacant 3 Likes 1 Share |
Re: How Good Can You Rant About Rant by jibrilELsudan: 12:16pm On Nov 23, 2019 |
Ant wey too sabi fvck, fvckAnt. Ant wey too dey hang her for ceiling and fvck tsetsefly style, hangAnt. Ant wey too dey shoot his hot cum in her mouth, shootAnt. Ant wey too dey cum in her mouth, cumAnt. 3 Likes 1 Share
|
Re: How Good Can You Rant About Rant by lovchalice(f): 12:25pm On Nov 23, 2019 |
Ant that love peas peasANT Ant wey get colour COLOURING Ant wey die for Mediterranean sea migrANT Ant wey get money buoyANT 2 Likes |
Re: How Good Can You Rant About Rant by lovchalice(f): 12:29pm On Nov 23, 2019 |
Brandstudio01:yes na. We are tired of bad news. They are very unpleasANT 4 Likes 1 Share |
Re: How Good Can You Rant About Rant by CodeTemplar: 12:31pm On Nov 23, 2019 |
lemme twy ant wet dey sing ....... ANThem. ant wey dey support yeye party ........ arrANT nonsense. 1 Like |
Re: How Good Can You Rant About Rant by Depressed101: 12:34pm On Nov 23, 2019 |
BabaIbo: LEGEND OF NAIRALAND 2 Likes |
Top Ten Nairalanders! / Countries And Capitals / Romance Section Game Session. . . Today's Edition (UNSCRAMBLE THE WORDS)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |