Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,197 members, 7,953,728 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 01:20 AM

Some Pics You Would Like - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Some Pics You Would Like (2349 Views)

Hilarious..how You Would Like Your Enemies To Cry When You Have Made It.photo / When New Arrivals From Africa Want To Send Some Pics Back Home. / The Funniest Look Alike Pics You Have Ever Seen (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Some Pics You Would Like by StudioCFR(m): 8:22pm On Sep 11, 2010
My dear ODUNNU, i be christian and i no like swearing - well, e don tey sha and i don forget wetin u look like - and why u remove the picture? No offence dear
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 8:37pm On Sep 11, 2010
Odunnu y u remove ur pic?
Re: Some Pics You Would Like by StudioCFR(m): 8:48pm On Sep 11, 2010
Maybe boiz dey disturb her u know lol
Re: Some Pics You Would Like by Odunnu: 8:53pm On Sep 11, 2010
Who com get d pinshur wey dey my profile?
Re: Some Pics You Would Like by StudioCFR(m): 9:00pm On Sep 11, 2010
Lol well, u sure sey we don meet before?

But me no too dey for peeping into other peeps profile except they want me to - u fine abi?
Re: Some Pics You Would Like by Odunnu: 9:05pm On Sep 11, 2010
Fine?dat one na undrstatement.
Abeg,no peep my pinshur,u fit peep and ur head no go come back again
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 9:06pm On Sep 11, 2010
odu gban gban

u dey handle matters wella hia oo
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 9:10pm On Sep 11, 2010
Odunnu ur pic is cool sha. Stud is gonna fall in love when he sees it
Re: Some Pics You Would Like by StudioCFR(m): 9:14pm On Sep 11, 2010
Idowu what are u on about? Lol - i dey my lane oh.


@ODUNNU, I'M HAPPY FOR U SHA - ATLEAST U LIKE YOURSELF THE WAY U ARE. To God be de glory sha.



@VICKs, i'm not a womaniser na lol - wetin u mean by that? Retract am jor
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 9:18pm On Sep 11, 2010
Sorry but can u xplain y u capitalised ur mid sentence. jxt curious.
Re: Some Pics You Would Like by Odunnu: 9:27pm On Sep 11, 2010
Idowuogbo:

odu gban gban

u dey handle matters wella hia oo


Aburo mii,ekureole jor.
Shey orie oti fokasibe?lol
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 9:30pm On Sep 11, 2010
^lmao , na wah u try
but ori mi ti tuka sibe lol,
howdy now , i c ur skilss o
u jus dey display bullet , i glad sey me wear bullet proof come dis side
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 9:31pm On Sep 11, 2010
Abeg make una break it down in english. Or write the two jor
Re: Some Pics You Would Like by StudioCFR(m): 9:34pm On Sep 11, 2010
@VICKS - Oyekan Kilo fun'e

Na mistake sha lol
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 9:36pm On Sep 11, 2010
^EYAH NDO INA KEDU KO DI
ori mi tuka sibe - my head full ground , it surface  grounds on top different dimesions  cheesy grin grin grin grin grin
okoro shey  i don help situation
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 9:38pm On Sep 11, 2010
Wait a sec ido are u tri-linguial?
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 9:41pm On Sep 11, 2010
^u no go understand , wen u register in d zanga
and u collect ur membership card as a felow zangerian den u we can involve u
NO OFFENCE (Stud c wetin u cause lol)
Re: Some Pics You Would Like by Odunnu: 9:43pm On Sep 11, 2010
Idowuogbo:

^lmao , na wah u try
but ori mi ti tuka sibe lol,  
howdy now , i c your skilss o
u jus dey display bullet , i glad sey me wear bullet proof come dis side
babe,I don miss u die 4 games.
Whr u dodge ya sef?
@Vic,Nwokeoma ujor a tula gi.Ekene ka m na enye oye oma m bu Idowu
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 9:44pm On Sep 11, 2010
No need i'm a kokodude. so no need 4 zanga
Re: Some Pics You Would Like by Odunnu: 9:45pm On Sep 11, 2010
So Id,i'v learnt 2protect my self in ds land o
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 9:48pm On Sep 11, 2010
ODUNNU which land?
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 9:57pm On Sep 11, 2010
Odunnu:

babe,I don miss u die 4 games.
Whr u dodge ya sef?
@Vic,Nwokeoma ujor a tula gi.Ekene ka m na enye oye oma m bu Idowu
babes am around o , i jus dey flenjure
cus i no want harrasment , u no now i b smooth chikalo
abeg translate dat bit wey i bold, am bad wiv reading ibo oo working on dat skill
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 10:05pm On Sep 11, 2010
Ido u're bluffing? aint u?
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 10:15pm On Sep 11, 2010
^god sidan bcus she call u fine boi u 2 dey bluff
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 10:22pm On Sep 11, 2010
U see it worked. So who said u can't read igbo. onye ashi. Bịa nwamụ onye kuzire gị igbo? Ịdọ bụ aha ndị yoruba. Obu ashi?
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 10:25pm On Sep 11, 2010
u sef anofia

lwkmd , na 1 part of d converso i understand oo . so jus unload ur machine gun
all dis Yoruba Yoruba wan blow my ear
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 10:28pm On Sep 11, 2010
Ịdọ i tot u said u're an aba girl. After thats cheap igbo so decode it urself
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 10:30pm On Sep 11, 2010
i understood wat u meant half ndigbo and yoruba and quarter hausa mehn tongue tongue tongue
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 10:32pm On Sep 11, 2010
Where hausa come enter. Now u're getting me sacred
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 10:41pm On Sep 11, 2010
u cant gerrrit jack of all trade papi
Re: Some Pics You Would Like by Vic2k3(m): 10:43pm On Sep 11, 2010
Its either u've got phd in lying or u are very unique.
Re: Some Pics You Would Like by Idowuogbo(f): 10:47pm On Sep 11, 2010
well lying , dats a big word lie ke
i have a doctorate in bin unique okies wink wink wink

(1) (2) (3) (Reply)

The Only Tattoo African Parents Allow... Hilarious / (photo)when You Are Tired Of Fighting But Your Friends Called you Bruce Lee / TGIF. Let's Laugh (funny Pictures)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.