Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,506 members, 7,958,535 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 04:38 PM

Omila Burst Police Station Thief 3 Rifles As Police Go Watsh Uefa Matsh - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Omila Burst Police Station Thief 3 Rifles As Police Go Watsh Uefa Matsh (319 Views)

After Days Of Unrest, SA Police Go Door-to-Door Recovering Looted Goods (PIX) / Bandits Take Over Abuja While DSS, Police Go After Protesters / How Okada Riders Smuggle AK-47 Rifles, Weapons (VIDEO) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Omila Burst Police Station Thief 3 Rifles As Police Go Watsh Uefa Matsh by chiefotota(m): 3:50pm On Apr 17, 2019
Market don fall press police officers wey dey Kobujoi Police Station, for Nandi County, Kenya, as some bad guys, burst di police station, go thief 3 rifles with bullets, as di police guys, wey dey duty, go watsh UEFA Champions League matsh for viewing center.

As di officers return from viewing center, dem discover se di OC (Officer in Charge), room wey dem dey keep gun dey open, as dem enter di room, dem see say 3 rifles with magazines wey contain 20 rounds dey miss, but di omila guys sorry for dem leave 2 oda magazines wey contain 17 and 20 rounds for dem.

Police right now don start to investigate and search for di omila everywhere.

For more funny but true stories, check www.ototaspalmyjoint.com

Re: Omila Burst Police Station Thief 3 Rifles As Police Go Watsh Uefa Matsh by Spark01(m): 4:00pm On Apr 17, 2019
Na so grin

(1) (Reply)

2 Lives And 4 Vehicle Lost In A Fuel Tanker Fire At Ibadan / Eight Nigerians Sentenced To Death Over 2016 Robbery In UAE / Signs And Dangers Of Teenage Drug Abuse And Addiction

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.