Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,238 members, 7,953,893 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:26 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Simi Dice Naira Marley On His New Song Small Ting (489 Views)
Bob Marley on May 11, 1981 / Naira Marley, Falz, Olamide, Simi, Lil Kesh And Slimcase – Naija Issagoal (remix / Vector Blasts President Buhari In 'GunShots' His New Song (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Simi Dice Naira Marley On His New Song Small Ting by CelebrityMataz: 5:04pm On May 16, 2019 |
Follow us on www.instagram.com/socialmediamataz Check the lyrics Part1 Small blocking dem talk say na vex o, small date you’d be asking for sex o Small slap dem talk say na fight, small swagger, d talk say na cry Small kiss you say what are we now, we are nothing but pencil see now Small play you say baby it’s over and this one say him loyal (Chorus) And Naso small thing, dey become long thing, I’m telling you small thing, you never see nothing Naso small thing dem dey strong oh, small thing dem dey long o But it’s alright, it’s alright, small girl big God o Naso small thing dem dey strong o, if dem wan talk make them talk oh But it’s alright, it’s alright, small girl big God o (Verse 2) Small ginger wan ni pe mu bee gan, small singer whe dey beak AirPod Small question dem talk say you jealous, tell me who Precious Small fresh whe you fresh, small doe whe you get, small sense whe you set oh, see as dem dey vex out (Chorus) And Naso small thing, dey become long thing, I’m telling you small thing, you never see nothing Naso small thing dem dey strong oh, small thing dem dey long o But it’s alright, it’s alright, small girl big God o Naso small thing dem dey strong o, if dem wan talk make them talk oh But it’s alright, it’s alright, small girl big God o.
|
Re: Simi Dice Naira Marley On His New Song Small Ting by iammo(m): 5:59pm On May 16, 2019 |
which con be red candle now |
(1) (Reply)
[MUSIC] Sunny El X Viktor -paper / Download Mp3: Rexxie Ft Tclassic - Keep Your Kpali / We Wish You A Merry Christmas Variations Sheet Music By Joni Leiman
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |