₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,096 members, 8,424,966 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 09:43 PM

Toggle theme

Empty - Dating And Meet-up Zone (7) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceDating And Meet-up ZoneEmpty (3534 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Re: Empty by Dyt(f): 8:51pm On Oct 04, 2010
Wetin she don destroy
Re: Empty by Vic2k3(m): 8:53pm On Oct 04, 2010
Nothing sha. Dats her nickname. So wassup wif ur hunt?
Re: Empty by Idowuogbo(f): 8:58pm On Oct 04, 2010
Vic2k3:
^^OMO destroyer how're u doing?
disaster am alrite , but shebi i warn u 2 look left wen ya see me angry angry grin
Dyt:
Wetin she don destroy
abeg question again , it b like sey infutis gajuventis dey hin hear
Re: Empty by Dyt(f): 9:15pm On Oct 04, 2010
I dey try o uncle bt e b lyk say dey no jst wan employ me,i too fine na. Id abeg wey efe
Re: Empty by Vic2k3(m): 9:21pm On Oct 04, 2010
Are sure u didn't use ur seducing aura. Y not try professional approach? Lagos is a commercial city, so finding a job shudn't be so much of a headache
Re: Empty by Dyt(f): 9:23pm On Oct 04, 2010
If it wz so easy i wld v bn hooked by now,jst fed up
Re: Empty by Vic2k3(m): 9:29pm On Oct 04, 2010
U sound so pissed. Is it becos of financial benefits or jxt to get busy
Re: Empty by Dyt(f): 9:33pm On Oct 04, 2010
Both
Re: Empty by Vic2k3(m): 9:40pm On Oct 04, 2010
The nxt step is to know the kind of job u prefer and ur qualification
Re: Empty by Dyt(f): 9:44pm On Oct 04, 2010
U want 2 use scope 2 know it abi,i ll tell u, awaitin B.sc marketing
Re: Empty by Vic2k3(m): 9:52pm On Oct 04, 2010
Then what are u talking about then. Jxt look in the right places sheikan
Re: Empty by Dyt(f): 9:55pm On Oct 04, 2010
N u think i v nt tried,i v o my bro bt u know smths r jst beta left unsaid n odas nt done
Re: Empty by Idowuogbo(f): 9:57pm On Oct 04, 2010
Dyt:
U want 2 use scope 2 know it abi,i ll tell u, awaitin B.sc marketing
maarketting , shocked shocked shocked shocked i hia
o gal job plenty 4 aba market na . abeg no cv , jus come 4 face 2 face in d local odeku joint
Re: Empty by Dyt(f): 10:06pm On Oct 04, 2010
.Tell me abt it abeg,i no mind
Re: Empty by Idowuogbo(f): 10:12pm On Oct 04, 2010
u dis gal , u better claim dis prayer
dat wud neva b ur portion in JESUS NAME
but on a ril , if u were on my side of d zanga , it wud have bin abit easier to concure
Re: Empty by Dyt(f): 10:18pm On Oct 04, 2010
Amen amen amen amen amen amen amen ( uncountable tyms ). My sis,i don tire no b small
Re: Empty by Idowuogbo(f): 10:24pm On Oct 04, 2010
eyah omo hope 4 d best , am sure in due course u will b highly favored or shud i hook u up wiv abachas son wink wink wink wink grin grin cool
abeg sey yes na , so my percentage 4 d hook up go make sense o
Re: Empty by Dyt(f): 10:30pm On Oct 04, 2010
Hmmm,u mean d abachas? D ones dere unknown gen 2 com ll neva lack ryt? I am in,wat am i waitin 4
1 2 3 4 5 6 7 Reply

234

Naughtvilla Hookup And Sex StoriesHow To Pick Up A Nigerian GirlDate Sugar Mummies And Daddies @ Conect With Them! With Free SMS