Empty - Dating And Meet-up Zone (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Empty (3524 Views)
| Re: Empty by Dyt(f): 12:44pm On Oct 02, 2010 |
Wit dat ur tooth pick hands, eww! So u dey chop food? |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 12:49pm On Oct 02, 2010 |
No make me spank u this afternoon naughty girl . I no go eat i be object? Dats y i first asked u if u can cook. |
| Re: Empty by Dyt(f): 12:56pm On Oct 02, 2010 |
Yes i can cook na,food o,only eatable food,d one wey dey pass thru mouth n end up thru d anus,food lyk eba,rice,beans,all those ones. She neva finish d food |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 12:58pm On Oct 02, 2010 |
If u can't cook the other food then . . . . . Neva mind. The food? Not yet. |
| Re: Empty by Dyt(f): 1:04pm On Oct 02, 2010 |
Which is d other food,abeg no spoil me o,i no no wetin u dey talk o,na only eatable food me i no o,everybody help me o,hear wat uncle vicks is sayin o |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 1:06pm On Oct 02, 2010 |
I laugh in hip hop. U mean u dey break but they neva break u. U can tell that to the marines. |
| Re: Empty by Dyt(f): 1:12pm On Oct 02, 2010 |
Wat can i say |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 1:14pm On Oct 02, 2010 |
Simple that u're a good cook both ways. *winks* |
| Re: Empty by Dyt(f): 1:18pm On Oct 02, 2010 |
Does she cook well? |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 1:21pm On Oct 02, 2010 |
That question has a double meaning. So u've got to be specific. |
| Re: Empty by Dyt(f): 1:29pm On Oct 02, 2010 |
Def she does one beta dan d other |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 1:32pm On Oct 02, 2010 |
Yes, u absolutely right. |
| Re: Empty by Dyt(f): 1:35pm On Oct 02, 2010 |
Oops! Men can neva b contempted,chai |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 2:00pm On Oct 02, 2010 |
Eh. . . .hen i'm back. So how sure are u? That we are the ones not contempted. |
| Re: Empty by Dyt(f): 4:16pm On Oct 02, 2010 |
U jst said it |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 9:53pm On Oct 02, 2010 |
No, i don't fink i did. I jxt answered ur que innocently. So how was ur day? I hope u had a nice time out wif friends? |
| Re: Empty by 190: 11:35pm On Oct 02, 2010 |
Dyt u sure say this guy nor wan use style toast u comot 4rm me so! |
| Re: Empty by Dyt(f): 1:52am On Oct 03, 2010 |
Hmmm vicks,tell me,ow wz d food,i am so sure it wz d one dat made u left me hangin. 190,na try e dey try o |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 2:02am On Oct 03, 2010 |
Good girl gone bad. What else? Btw don't tell me u kept ur treasured friends standing today |
| Re: Empty by Dyt(f): 2:05am On Oct 03, 2010 |
No jst try use style cover wetin i dey ask u o? Ow wz d food |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 2:07am On Oct 03, 2010 |
One word Delicious. |
| Re: Empty by Dyt(f): 2:12am On Oct 03, 2010 |
Hmmm i perceive smth,enwz se u v left abi u still dey dia dey chop extra food |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 2:19am On Oct 03, 2010 |
I'll be leaving on monday. U'ven't answered my que though. |
| Re: Empty by Dyt(f): 2:23am On Oct 03, 2010 |
I wz on my bed all day,chattin |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 2:25am On Oct 03, 2010 |
| Re: Empty by Dyt(f): 2:32am On Oct 03, 2010 |
I assume u shld b eatin by now or r u in d loo? |
| Re: Empty by rexokemute: 4:52am On Oct 03, 2010*. Modified: 8:41am On May 02, 2016 |
..... |
| Re: Empty by Vic2k3(m): 9:23pm On Oct 03, 2010 |
^^ and who is this? ![]() |
| Re: Empty by Omolola1(f): 9:25pm On Oct 03, 2010 |
an application, hehehe |
| Re: Empty by Dyt(f): 9:29pm On Oct 03, 2010 |
Vicks d ladies man,nawa 4 u o,because of d food u wan chop last nyt,u com leave me 4 hia |
| Re: Empty by Idowuogbo(f): 9:36pm On Oct 03, 2010 |
^dey dia , u no sey ur e-aristo na buy 1 get 1 free, standa dia dey enter one chance ![]() |
| Re: Empty by Dyt(f): 9:41pm On Oct 03, 2010 |
He don run comot |
• Lady Needed For Marriage • Hmmm Time To Upload My Pix For Romance Section
