Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,410 members, 7,958,205 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 10:43 AM

Trending Advice - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Trending Advice (335 Views)

Trending Airtel Social Bundle Cheat Via 24clan Vpn Lite / Mtn Trending Cheat 10gb For 500 Naira Valid For 30 Days / Trending Nigerian Gospel Music 2018 (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Trending Advice by luckyikhide(m): 9:56am On Jun 14, 2019
Thank God it's Friday

1. Hustle hard ooo! Make you no trek go find ur Bank ATM � just to avoid other Bank #65 charges �����

2. Hustle o... Make dem no see your good morning greeting wey dem go dey think say na money you wan beg...

3. Hustle ooo make your children no believe in *share this prayer to 30persons to make money* � � �

4. Hustle ooo make ur friend no carry ur girlfriend pass u for road inside car with tinted glass....

5. Hustle oooo make dem no give u sprite for wedding say wine na for special guest.

6. Hustle o make u no go like another guy pics wey ur babe post because u dey free mode

7. Hustle...make you no tag 20people to win 1k airtime �

8. Hustle o make your children no go dey beg 2k for instagram dey lie say your leg break dey wan carry you go hospital...

9.Hustle well make dem no tell u say meat no Dey but rice dey, make I serve you like that?

Oya add your own "hustle advice"
Re: Trending Advice by donbachi(m): 10:26am On Jun 14, 2019
Hustle b4 u go dey waka 4 road dey tell people"bros abeg,i just 4rm benin enter town na,and i just discover sey my bros wey i find come don relocate go owerri and my fone battery don die,i no even get charger.abeg help me with 2k make i take go find am 4 owerri..as u give may God bless u".

1 Like

Re: Trending Advice by YoungLionken(m): 5:52pm On Jun 15, 2019
Hustle o, make your real friends nor begin see no reason to call you o.

Hustle o, make your daughter nor du 'runs' wey U nor du o.

Hustle o, make you nor begin dey blame your 'village people' later o. Village people wey dey one syd dey reason life...

(1) (Reply)

PICTURES: Gang-rape, Confiscation, Impunity Foisted On Majidun By Military Men / 2019 Scholarship On Digital Skills For Nigeria Youths / Benefits To Hire A Website Development Company In Dubai

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.