Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,256 members, 7,829,497 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 08:03 AM

Eddieroll WIDA YOU Remix Lyrics Ft. Kayswitch & Dandizzy - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Eddieroll WIDA YOU Remix Lyrics Ft. Kayswitch & Dandizzy (2107 Views)

Download MP3: Oga Network – Who Ask You Remix Ft Harrysong / Money Bag Ft Kayswitch Stay / Kayswitch – Kolawole Ankara (download MP3) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Eddieroll WIDA YOU Remix Lyrics Ft. Kayswitch & Dandizzy by Instrumentalng(m): 12:12pm On Jul 28, 2019


[Eddie roll]
I swear I no be cultist
All I want is my profit
Abobi stand strong, Abobi stock fish
Aboy tell that girl she dey talk shit

Kayswitch no dey oint me
Aboy, Abobi yan something
Aboy this is the remix
Everything wey we start we dey finish

[Kayswitch]

[Eddie roll]
Abbobi and lynx we don anchor
We no be cultist because I dey anchor
For the ministry abobi I be pastor
Dandizzy don dey follow for the action

[Kayswitch]

[Eddie Roll]
Baba Kay gimme compass
Make I get D’banj for contact
I no be pilot me I no be XY

We no dey look face, Omo see my red eye

You dey carry machete for gun fight
Everyday you wan die on top porn site
Slim girl wearing bum bum
Read full lyrics here

1 Like

(1) (Reply)

Winners At The Just Concluded Mtv Mama Awards, 2009 / Magin – Realms Ft. Shanko Rasheed / Official VIDEO: Matt Houston Ft P-square – Positif (E No Easy Remix)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.