Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,485 members, 7,958,475 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 03:06 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / "Collateral Damage" By Burna Boy Lyrics. (1141 Views)
Monster You Made - Burna Boy [lyrics + Audio] / Naira Marley- Am I A Yahoo Boy Lyrics (with English Translation) / Naira Marley Ft. Zlatan – Am I A Yahoo Boy [lyrics] (2) (3) (4)
(1) (Reply)
"Collateral Damage" By Burna Boy Lyrics. by darkhorizon: 6:31am On Jul 29, 2019 |
Off the African Giant album is the classic politically charged tune called "Collateral Damage". Here are the lyrics for this masterpiece. [Hook] Oya dey there oo Ambassador go dey chop (dey there o) And Governor go dey chop (dey there o) And President go dey chop (dey there o) When dem say make we jump we go jump (dey there o) Ambassador go dey chop (dey there o) And President go dey chop (dey there o) And Governor go dey chop (dey there o) When dem say make we jump we go jump [Verse 1] No be for here wey dem born Jesus, ehee My country problem e pass Jesus Because na we be our own problem, ehee Na who go come reason well well well well? [Hook] Oya dey there ooo Ambassador go dey chop (dey there o) And Governor go dey chop (dey there o) And President go dey chop (dey there o) When dem say make we jump we go jump (dey there o) Some people go somersault (dey there o) Dem geti headache we go drink panadol (dey there o) Meanwhile president go dey chop (dey there o) And Governor go dey chop (dey there o) [Verse 2] Na who,na who dey here? Money dey here The Thiefi thiefi come major Wey make the suffer come dey here? Suffer yapa mutukum, dukudum Wey dey make people sukun, dukudum Wo ni inu won o dun, dukudum Suffer yapa mutukum, dukudum Dem no go do you well well And dem dey laugh you well well And dem dey see as e dey shele As dem dey flenjor well well Yeah yeah yeah oo yeah yeah o My people suffer well well Police dey slap here well well Hungry dey wire dem well well Oluwa oluwa oluwa oluwa oluwa ooo [Hook] Oya dey there o Ambassador go dey chop (dey there o) And Governor go dey chop (dey there o) And President go dey chop (dey there o) When dem say make we jump we go jump Some people go somersault (dey there o) Dem geti headache we go drink panadol (dey there o) Meanwhile president go dey chop (dey there o) And Governor go dey chop (dey there o) [Verse 3] My people seff dey fear too much We fear the thing we no see One day all of us go die We always get reason to fear Fight for your right o, you go dey fear Police go slap you, you go dey fear Fight for your pikin dem you go dey fear You go dey fear fear fear [Hook] Oya dey there o Ambassador go dey chop (dey there o) And Governor go dey chop (dey there o) And President go dey chop (dey there o) When dem say make we jump we go jump (dey there o) Some people go somersault (dey there o) Dem geti headache we go drink panadol Meanwhile president go dey chop (dey there o) And Governor go dey chop (Oya dey there o) [Vibe] |
(1) (Reply)
DOWNLOAD: Ade Josh Ft. Melano Blac – Jollof / Wizkhalifa, Kelvin Hart, Bensimmon And Other American Celebrity Chill With Wizki / Nairaland artiste DBULL finally drops his new single(pics)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |