Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,137 members, 7,957,255 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 09:56 AM

Subsidy- Rice And Milk Vs Petrol - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Subsidy- Rice And Milk Vs Petrol (303 Views)

Ramadan: Adeleke Dynasty Shares Rice And Beans Across Osun State (Photos) / The first Fulani Empire: Inside Futa jallon,the land of Honey and milk (photos) / FG Delivers 110 Trailers Of Rice And Grains To Kano As Palliatives (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Subsidy- Rice And Milk Vs Petrol by debaj10: 6:55pm On Sep 12, 2019
Nigerians r funi pipu.
wen una go drop una foolishness?
govt say dem stop rice subsidy, yet we know say long que dey north, wia dem dey use bike pack rice enta Nigeria.
and u go c say na jejely dem dey submit dia "import tax" give awon borda boiz tongue

now, dem tok say na mink b we problem…
shu.
c crase o.
who hear CBN govnor wen him yan ontop d mata?
lef wan kii me die, dat day! imagine, who go skool o! cheesy
ignorance is truly a disease...

abeg.
mouna ep me-
how mush be mink import?
how mush be petrol/dizul/kero import?
do d mats 4 me plis.
minawla-
kachiku bin tok say na only N432 billion dem need to fix ALL D FOUR refinari dem!
yet, we dey use trillions dey buy oyinbo petrol maket.
ngbo, wish won foolish pass-
import mink, or import petrol/dizul/kero? undecided

beht-
dem dey wait 4 dangote.
a whole con3 dey wait 1 man biznes…
omo, c foolishness.
and na since 2017 dat him refinari supoz don redi o!
now, na 2021 dem tok.
who do una dis kyn jazz? shocked
make una go beg d pesin o!

simplyleo afamed omenka mynd44
boiz, mouna gada drop ansa

wailing wailers, keep off.
by order.
Re: Subsidy- Rice And Milk Vs Petrol by debaj10: 6:17am On Dec 13, 2020
BMC.
report 4 duty.
shapali

(1) (Reply)

(xenophobic Attacks): Ramaphosa Sends Envoys To Nigeria, Other African Countries / Apc Congress Put On Hold Party Activities Go On / Fulani Herdsmen From Chad, Niger To Benefit From FG’s Livestock Plan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.