Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,713 members, 7,955,686 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:45 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. (2922 Views)
The Pretty Nlders In Romance Section Are Hidden / Wanted! Ppl To Chat On Facebook / zzzzzzzzz (2) (3) (4)
New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Warfibabe(f): 10:06am On Nov 02, 2010 |
I dey new for here, and Na one of my friends na im introduce me to this site. I wan know wetin dey happen for this place, make i no come turn mugu 4 here. And also if una like i fit dey give una updates on wetin dey happen 4 warri, slangs, gbege, all join!. Nothin spoil!. I full d ground remain, If u be AREA! Or assistant AREA! Feel free to Rub mind 4 dis thead, ask questions, or contribute your own yarnings, i dey assure u say your hand no go fall for here. Na WE WE!. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by CorkMr1: 10:15am On Nov 02, 2010 |
erm madam, what kinda englishs is this?, and which primary skoool did you go to? (no ofeinse) |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Nobody: 10:17am On Nov 02, 2010 |
Warfibabe: Welcome aboard. Nice profile picture, if that is really you. But sorry a whole lot of broken English is turns off to me. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by CorkMr1: 10:23am On Nov 02, 2010 |
Warfibabe, dyamm, madam u very preety, But still, we prefer Queens english in Nairaland Well come!, by the way, can u cook & cleean? |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Emade(m): 10:23am On Nov 02, 2010 |
wafi babe welcome.am also living in warri.have a nice time .i hope to me u.here is my email address.warri4real@yahoo.com. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by slap1(m): 10:25am On Nov 02, 2010 |
Welcome. Too bad Mr Cork was d first to welcome u. Enjoy urself. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by slap1(m): 10:27am On Nov 02, 2010 |
Emade:Sharp guy, take it easy. Haba! Are u dat lonely? |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Warfibabe(f): 10:32am On Nov 02, 2010 |
U wan employ me? Lol!, |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Warfibabe(f): 10:33am On Nov 02, 2010 |
U wan employ me? Lol!, Cork-Mr: |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by MOBO444(f): 10:36am On Nov 02, 2010 |
Warfibabe: For this pangolowafi, well you are welcome, me i was born in Lagos and spent all my lfe in warri, presently based in England and you seems a nice sister, you are highly welcome to Nairaland (Funny I was in ovie palace, effurun last september during my holiday in Nigeria and had fun), you are welcome my dear. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by CorkMr1: 10:42am On Nov 02, 2010 |
Warfibabe (f) , dyammm, this chick so preety!! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by slap1(m): 10:44am On Nov 02, 2010 |
MOBO444 is sounding nice for the first time. I bet he's drunk! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by mamaken: 10:54am On Nov 02, 2010 |
Warfi this ur pidgin and ur pretty face makes those men lost their senses. even mobo, with hes usual "ungentlemanly" behaviour, is now under controll WELL DONE! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by oniema(m): 10:55am On Nov 02, 2010 |
You are welcome here, i believe you go blend well for here in no time. Your profile pix is cul though |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by no1madman(m): 10:57am On Nov 02, 2010 |
ok na!oya nack mi d tori! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Warfibabe(f): 10:59am On Nov 02, 2010 |
My apologies to all. I was never informed dat pidgin English is highly prohibited in Nairaland. Wait let me check my handbook, (flippin thru the handbook handed to me by oluwaseun). But seriously all i want to do is have plenty of fun here, and warri story no get queen's English. Cant i just do both?. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by CorkMr1: 11:00am On Nov 02, 2010 |
Warfibabe (f), I tink I love you |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by no1madman(m): 11:02am On Nov 02, 2010 |
Abeg give me warri slang! dem dey form!no mind dem! I dey fear warri girls. .i hear say dem too hard. Nack mi d tori. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by no1madman(m): 11:04am On Nov 02, 2010 |
Nor b 2day i don dey see pretty face Nor b 2day nyansh dey back. Nack mi d tori jare! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by no1madman(m): 11:08am On Nov 02, 2010 |
we don tire 4 english Abeg b natural!be real! be ur fuckin self! Nack mi d tori jare! Give me jist,wetin dey happen 4 warri. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Ibomade1: 11:09am On Nov 02, 2010 |
Cork-Mr: No time for long thing |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by no1madman(m): 11:10am On Nov 02, 2010 |
Warfibabe:Don't apologise. .dem no dey important. HAVE FUN MY DEAR! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by MRMoneyE(m): 11:26am On Nov 02, 2010 |
Warfibabe: dat guy wey first accuse you of english dey find way to use first- attack shirk you no mind him ooo, you welcome jare, |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Warfibabe(f): 11:34am On Nov 02, 2010 |
@No1madman, my dear no worry na you go belleful. Lol!. @MOBO444, Where in ovie palace road? I once lived behind K.W ESTATE, close to INGOTS GUEST HOUSE and i also lived near KEYSTONE SCHOOLS, @ Cork, dis your love too quick o!, Lol!. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Omolola1(f): 11:35am On Nov 02, 2010 |
Let me be the first female to welcome you on board |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Warfibabe(f): 11:44am On Nov 02, 2010 |
@omolola1, thank you, One Cabin biscuit for you!, You be AREA too?. Omolola1: |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by CorkMr1: 11:48am On Nov 02, 2010 |
Warfibabe (f), madam, u the most beaitifullest woman I ever seen in my life, and I want u to be the Sugar in my Sugarcane!! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Warfibabe(f): 12:00pm On Nov 02, 2010 |
Beautifullest ke? Bros abeg plenty gals beautifullest pass me 4 dis nigeria, even for nairaland o!, Unless u dey try me say na worwor girls dey reign 4 your area!. Hehehehe!. |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Emmerlee(m): 12:03pm On Nov 02, 2010 |
Cork-Mr: Kai, na so una dey always talk, Abeg make una no give the new chick negative impression about nairaland o, lol @ Warfibabe, you just dey flow like say you don tay for nairaland sef. I dey feel your flows jor, carry go! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by CorkMr1: 12:04pm On Nov 02, 2010 |
Beautifull womens in Nairaland that look like men, Yes!! Just beautiful women: NO!!! |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by Creamish(f): 12:05pm On Nov 02, 2010 |
Hey ma. . . welcome on board the forum wit the most unserious members ever . . . take it literally. av fun |
Re: New Warfi Babe Dey Hail O! Romance Ppl. by saintneo(m): 12:09pm On Nov 02, 2010 |
i don download your picture take do screensaver e! |
SEARCHING: Any Real Love On NL? / I Need A No Strings Attached Partner / Yoruba Girl In Imo State.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |