Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,819 members, 7,810,147 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 09:40 PM

Mad Melon Wey Folo Sing Danfo Driver Hit Music Don Kick Bucket - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Mad Melon Wey Folo Sing Danfo Driver Hit Music Don Kick Bucket (325 Views)

Burial Photos From Mad Melon Of Danfo Driver / Obituary Of Mad Melon Of 'Danfo Driver'. To Be Buried On The 26th Of November / Mad Melon Died Of Tuberculosis - Michael Emiefah, Son Of Danfo Driver Singer (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Mad Melon Wey Folo Sing Danfo Driver Hit Music Don Kick Bucket by chiefotota(m): 1:12pm On Sep 26, 2019
We nor sure wetin Daddy Showkey tell Mad Melon, one of di guys wey sing ‘Danfo Drivers’, but according to Daddy Showkey, for di video wey he take announce di death of Mad Melon, Showkey claim say “if dem dey tell pipo, dem nor dey hear.”

Showkey break di news say Mad Melon don kick bucket with di video wey he share ontop his Instagram page. We nor sure yet wetin kpai Mad Melon, but from Showkey video, he dey like se Mad Melon kpai, from something, wey Showkey don warn am about before.

Mad Melon and im guy, blow for early 2000, with dia popular song, ‘I am a Danfo Driver’.

See Daddy Showkey video:
https://www.ototaspalmyjoint.com/mad-melon-wey-folo-sing-danfo-driver-hit-music-don-kick-bucket/

(1) (Reply)

#bbnaija Final Voting Result: Mercy Led With A Wide Gap! — She Received 41.77% O / D / Fela - A Way Of Life

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.