Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,167 members, 7,957,363 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 11:33 AM

Dem no go see WizKid now Oh - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Dem no go see WizKid now Oh (1422 Views)

Wizkid Now Charges 100M For A Show - Skiibii Reveals / Lanre Teriba: Americans See Wizkid As An Upcoming Artiste / Teasar Lengoma, Cancer Patient Wants To See Wizkid, D'banj, Davido, Banky W (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Dem no go see WizKid now Oh by GoldenBeast: 2:17pm On Sep 26, 2019
30-09-19
Dem no go see Ham now wey drake is liking Wizkid video but them go say Champagnepappi refuse to come Closer.

Re: Dem no go see WizKid now Oh by eTECTIV: 2:26pm On Sep 26, 2019
By singing manyewu ? grin grin grin
Re: Dem no go see WizKid now Oh by GoldenBeast: 2:31pm On Sep 26, 2019
@eTECTIV
Naso we see am oh
Abeg no Hate �
Re: Dem no go see WizKid now Oh by Naija4love(m): 2:45pm On Sep 26, 2019
no problem na money for my kids school fex dey my mind now
Re: Dem no go see WizKid now Oh by GoldenBeast: 2:47pm On Sep 26, 2019
@Naija4love

Bros no think am Everything go Soft.
#OnGod
Re: Dem no go see WizKid now Oh by YoungPerson(m): 3:01pm On Sep 26, 2019
Naija4love:
no problem na money for my kids school fex dey my mind now
I for say make you send your account number but I no get money.

1 Like

Re: Dem no go see WizKid now Oh by Nobody: 3:26pm On Sep 26, 2019
Blogger blogger wizkid hasn't posted anything on his instagram page in a while.
Re: Dem no go see WizKid now Oh by GoldenBeast: 4:17pm On Sep 26, 2019
Go and Check his Official Fan Page
Re: Dem no go see WizKid now Oh by BrutalJab: 5:26pm On Sep 26, 2019
GoldenBeast:
Go and Check his Official Fan Page

Na u make the fan page official
Re: Dem no go see WizKid now Oh by LearnITsmash(m): 6:15pm On Sep 26, 2019
Who will ever give this clown a Grammy undecided

1 Like

Re: Dem no go see WizKid now Oh by GoldenBeast: 6:46pm On Sep 26, 2019
He Don Confirm am Multiple times

1 Like 1 Share

Re: Dem no go see WizKid now Oh by Olodo24: 9:06pm On Sep 26, 2019
That brown skin girl is one overrated shit. Stale and repetitive lyrics

(1) (Reply)

“my Biggest Mistake Was To Support Mercy During The Bbnaija Show” Nollywood Acto / Breaking!! Regina Daniel Fight Dirty With Her Husband First Son Over Property / Laycon Throws Money At Icons From His New SUV

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.