Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,312 members, 7,846,383 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 03:18 PM

Between Kanu Nwankwo And Jay Jay Okocha - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Between Kanu Nwankwo And Jay Jay Okocha (408 Views)

Kanu Nwankwo And His Wife, Amara Shine In New Photo / Kanu Nwankwo And Wife, Amara Celebrate 14th Wedding Anniversary With Cute Photos / Kanu Nwankwo And His Wife, Amara Unfollow Each Other On Instagram (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Between Kanu Nwankwo And Jay Jay Okocha by Opeyemi04(m): 12:19pm On Oct 20, 2019
As we know say kanu nwankwo and Austin Jay Jay okocha na two ogbonge players wey play for dis our country wey everybody like, d two senior men dem don been Captain super eagles before, wen dem two dey play, we know no how football take dey sweet us to watch den, as papilo go dey pepper defenders with dat him legelege body dey cos penarity wey we take dey win match, na so okocha go carry ball begin drimble d whole field with different skills wey him get, even up till now,we wey be Nigeria fans still dey Miss dem as dem retire from football. And as d matter be now, Nigeria never fit get Anoda player wey be like dis two players again.
Now make we take sufri check as dis our current super eagles squad dey, assuming e possible and dem say make Una bring one person inside okocha and papilo come back to come play for Nigeria national team again, WHO UNA GO BRING BACK? WHO UNA THINK SAY NIGERIA NEED PASS BETWEEN KANU AND OKOCHA FOR DIS PRESENT SUPER EAGLES TEAM NOW ?

(1) (Reply)

Best Goal Of The Year / Osimhen & Hakimi Lead Nominees For 2019 African Youth Player Of The Year / Boxer Rogan Caul Has Died!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.