Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,381 members, 7,819,386 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 03:21 PM

Your Own Gods - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Your Own Gods (365 Views)

The Sumerian Tables Account On The Flesh And Blood Gods Of The Bible. / List Of Gods Born By A Virgin On 25th December / There Are Gods, Yes, Many Of Them AND There Is An Almighty Creator (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Your Own Gods by HappyPagan: 11:19am On Oct 27, 2019
your own na 'g'
Their own na "G"
allah and yaweh
na dem be your Gee's
the one wey resemble you
na apology


na so dem teach you
na wetin you sabi
all their heroes na your hero
wetin dem trow way chop,
na im you like
wetin you sabi
na fasting, and prayer

if prayer na email,
god spam for don full with naija people prayer.
"god this god that"
na we carry supernatural,
to keep bulb on 24 hours pass our sabi

prayer fit move mountain
but e no fit charge phone

chai no light o,
i cover my transformer with the blood of Jesus,
fresh anointing to release volts from zion
na darkness you go dey



small headache worry you,
wey that olive oil,
drink am one, drink am two,
quote 3 John 2



Fear don full all una body,
everything na winch and satan,
everything na supernatural,
everything na super-you


all your head na Bible, adam and eve
wetin be your story, you no sabi
all their david, solomon, and moses
na wetin you carry, na wetin you sabi

6 Likes 5 Shares

Re: Your Own Gods by urahara(m): 12:28pm On Oct 27, 2019
HappyPagan:
your own na 'g'
Their own na "G"
allah and yaweh
na dem be your Gee's
the one wey resemble you
na apology


na so dem teach you
na wetin you sabi
all their heroes na your hero
wetin dem trow way chop,
na im you like
wetin you sabi
na fasting, and prayer

if prayer na email,
god spam for don full with naija people prayer.
"god this god that"
na we carry supernatural,
to keep bulb on 24 hours pass our sabi

prayer fit move mountain
but e no fit charge phone

chai no light o,
i cover my transformer with the blood of Jesus,
fresh anointing to release volts from zion
na darkness you go dey



small headache worry you,
wey that olive oil,
drink am one, drink am two,
quote 3 John 2



Fear don full all una body,
everything na winch and satan,
everything na supernatural,
everything na super-you


all your head na Bible, adam and eve
wetin be your story, you no sabi
all their david, solomon, and moses
na wetin you carry, na wetin you sabi



Daaaaaaiimmmnnn
Re: Your Own Gods by urahara(m): 12:28pm On Oct 27, 2019
Lala pls take this to Zion.
Re: Your Own Gods by EmperorHarry: 3:29pm On Oct 27, 2019
I totally dig these pieces mahn!
Re: Your Own Gods by HappyPagan: 7:36pm On Oct 27, 2019
urahara:



Daaaaaaiimmmnnn

grin grin wetin happen? hope say i no break something..

urahara:
Lala pls take this to Zion.
Not gonna happen, bro. zion dont like my pieces..
Re: Your Own Gods by HappyPagan: 7:36pm On Oct 27, 2019
EmperorHarry:
I totally dig these pieces mahn!
thanks bro.
Re: Your Own Gods by urahara(m): 2:25am On Oct 28, 2019
HappyPagan:


grin grin wetin happen? hope say i no break something..




Bra. You spoke mad truth in a very mad poetic way.
Re: Your Own Gods by HappyPagan: 9:14am On Aug 23, 2020
Bump.

(1) (Reply)

Kanye Warns U.S To 'Wake Up' Liberals Goal Is To ‘Remove Jesus From Our Country' / Christians Shouldn't Judges. .. Right? (by Truthunedited) / Fr. Chinenye Oluoma - Nigerians, Politicians Are Witches

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.