Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,433 members, 7,815,980 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 10:44 PM

Nigerian Government Fit Offer Amnesty To Yahoo Boys (comedy News) - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Nigerian Government Fit Offer Amnesty To Yahoo Boys (comedy News) (196 Views)

Why Granting Amnesty To Bandits Is Dangerous: By Abdullahi D Mohammed / Popular Ifa Priest Reveals What Happens To Yahoo Boys / Amnesty International Releases Shocking Video Against Nigerian Military On IPOB (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nigerian Government Fit Offer Amnesty To Yahoo Boys (comedy News) by Obanaijacom: 9:25am On Nov 10, 2019
Reports wey we no fit confirm from our news headquarters talk say the Nigerian Government Fit dey plan amnesty for Yahoo boys as them take give Niger Delta boys wey bin dey break pipelines, this yeye News wey we no know as our aproko news reporter take hear, also talk say the decision to grant this amnesty fit be because say the EFCC cell done almost dey full troway with young young boys wey just dey inside cell dey cry mummy mummy.

Oga of EFCC wey we no know sef talk say Casala don burst if this one happen because the population of yahooboys don plenty since our country don dey hard o. Wonders dey say no go ever end for this our obodo Naija.

But as usual na joke we dey ..................... Happy Sunday people

(1) (Reply)

Vastu Consultant In Noida / How To Make Money With Google Adsense!!! / :-[

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.