Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,725 members, 7,816,979 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 10:01 PM

Heyyyy! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Heyyyy! (743 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Heyyyy! by janiebravo(f): 11:52am On Dec 10, 2010
E get this particular restaurant wey i dey chop for Abuja, e get one oyinbo wey dey always com chop there too. Any time dis oyinbo chop finish he go shout "HEY", so i wonder wetin dey make am shout, i decide to chop wetin the oyinbo dey always chop so i go shout too. When i reach restaurant the next day I order wetin the man dey chop they tell me say na chicken and red wine, so i chop am, but I no shout, I collect xtra plate, but stil I no still shout. Na then I just vex ask for my bill,the waiter tell me say one plate of chicken na N35,000 & red wine na N25,000 then the extra plate na N20,000 na then i shout heyyyyyyyyyy! heyyyyyyyyyyyy!! heyyyyyyyyyyyyyyyyy!!!
Re: Heyyyy! by ElementG(m): 11:54am On Dec 10, 2010
ROTFLMAO, nice one poster grin grin grin grin
Re: Heyyyy! by Odunnu: 12:06pm On Dec 10, 2010
Ojukokoro,gud for you.(LMAO)
Re: Heyyyy! by ElementG(m): 7:52pm On Dec 10, 2010
i know say odukun go put craze comment, anyhow sha, how body na, its been a long time since i heard ur footsteps cheesy cheesy
Re: Heyyyy! by okeyxyz(m): 1:42am On Dec 11, 2010
grin grin grin
heyyyyy!, heyyyy!!, heyyyy!!!, my belle don bust ooo
Re: Heyyyy! by killer04: 7:55am On Dec 11, 2010
This is funny!!! grin
Re: Heyyyy! by HOTsnow(m): 9:10am On Dec 11, 2010
Nice one Poster:::
Element G-*surprised*.ehn ehn, so u do laugh to jokes shocked, TG, ds 2011 wil b great,
Odunnu: i wont mind takn u to dat restaurant to, as a bigboi, eatn 4 rounds on me wont hurt my pocket na grin, U KNW I CN DO ANYYTHNG FOR U*winks*, d thing b say u go shout HeYyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy, me go shout YePAAaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa. tongue grin
Re: Heyyyy! by patwhizkid(f): 9:15am On Dec 11, 2010
Somewhat funny!

(1) (Reply)

Join The Phreaks! / Priest In Church / Milking Cow

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.