Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,153 members, 7,811,302 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 08:45 AM

Be Yourself - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Be Yourself (132 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Be Yourself by silencer73(m): 8:16pm On May 04, 2020
I have noticed something about this life...dont know if you guys have noticed too....
You Fat..... Dey say You be Orobo
You Slim.....Dey say You be Lepa
You Fine.....Dey say You be Mermaid
You Ugly....Dey say You be Witch
You Tall.......De say You be Ogolo
You Short....De say You be Dwarf
You Rich......De say You be Ritualist
You Poor...De say You be Lazy Man
You Talk....De say You be Talkative
You Quite....De say You be Mumu
You get gf/bf...De say You Bad
You No get.....De say u be Gay/Lesbian
You Intelligent....De say u dey to oversabi
You no sabi.....De say u be slowpoke
You dress well....De say u de Show
You dress bad....De say u Dirty .
You go mosque/ Church...De say u too Holy
You no go mosque/ church...De say u b Sinner
Abeg wetin person go ever do in dis World wey dey no go complain.....
Just Be Yourself bcoz u can never be good for everyone...dem go still talk.
I-Am-Me

1 Like

Re: Be Yourself by purples25(f): 10:44pm On May 04, 2020
Perfect post

(1) (Reply)

The Evolution Of LIFE / Heating And Ductwork Remove The Pollutants From Air / Imo PDP: 'We Smell Kangaro Proceedings In Imo Assembly Probe Of Ihedioha'

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.