Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,492 members, 7,836,917 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 02:32 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Afro pop instrumental beats (8413 Views)
Nairaland Exclusive! :) Lalaboiy Finally Replies Benjamz Part 2! / Lalaboiy Replies Diss. . . Who Is Benjamz? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Afro pop instrumental beats by 04kaa: 3:14pm On Jan 21, 2011 |
BENJAMZ: fight don start again?? tosinadeda when are u going to allow Jesus into ur life? leave benjamz alone how can u spend ur entire lifetime hating on benjams? |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:15pm On Jan 21, 2011 |
CHEI DIS 1 NAH Typical YORUBA FOOL!!!! I JUST DEY PITTY UR MAMA 4WETIN SHE BORN THINK SAY NA PIKIN CRAZY ANIMAL .PPLE LYK U ARE NOT MENT 2 B ON DIS THREAD, EWU |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:17pm On Jan 21, 2011 |
BENJAMZ: ofoka abeg teach this guy, em neva learn! dey vex dey go. . e no concern me. . . na u go get high bp e no mean say me no go yab u sha |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:18pm On Jan 21, 2011 |
O4KA NO MIND D FOWL EM WANT M8K I CALL HIM NAME 4 TRACK AGAIN ALL IN D NAME OF DISS,BUT IF I DO, ITS GON B BAD ON U.CRAZY ANIMAL, WHO GET HIM TYM NI? |
Re: Afro pop instrumental beats by 04kaa: 3:19pm On Jan 21, 2011 |
tosinaded@: tosinadeda what can people do to u to make u allow Jesus into ur life, cuz this ur hating looks like its permanently tattooed BENJAMZ: lmao@yoruba fool, chei tosin u have brought insult on ur mama who laboured for u all because u want to hate on benjams.,, .like it or not, benjamz is going to succeed. and u shall not die but witness it . shame will catch u, repent now and seek Jesus |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:21pm On Jan 21, 2011 |
DONT WORRY BOI, I KNW WAT U WANT, OYA DEY TALK TILL U NOGO SEE WHO 2 TALK 2AGAIN. NA ME? AINT GAT UR TYM N DIS MIGHT B D LAST TALK WU DO 2GEDA, U DON WIN CARRY CUP,,,AR U OK NOW PIG!!! |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:22pm On Jan 21, 2011 |
heyaaa |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:22pm On Jan 21, 2011 |
04kaa: lmao its not my fault he didnt live to see his own mother na, mine didnt die at child birth! benjamz kill ur self, av got a mother! |
Re: Afro pop instrumental beats by 04kaa: 3:22pm On Jan 21, 2011 |
BENJAMZ: benjamz, i think u need to consider dedicating a diss track to him , lets make him famous u know he enjoys the spotlight a lot, or should we force him to enter studio, TOSINADEDA VS BENJAMS AUDIO BATTLE COMING UP SHORTLY BENJAMS DISS HIM I BEG., CALL ALL UR BOIZ OUT, IF U DISS HIM SHAME GO CATCH AM. I BEG ENTER STUDIO DISS AM JO |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:26pm On Jan 21, 2011 |
04kaa: hehehe. . . bera concentrate on ur beat! no make ofoka whine u! |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:26pm On Jan 21, 2011 |
trust wat i can do, my problem be say d fool no fit do anyfin |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:27pm On Jan 21, 2011 |
u dey fear? |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:27pm On Jan 21, 2011 |
BENJAMZ: naaah on the contrary, i go upload am for u! booom ure popular |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:29pm On Jan 21, 2011 |
lwkmd |
Re: Afro pop instrumental beats by 04kaa: 3:36pm On Jan 21, 2011 |
tosinaded@: na lie o, benjams, see am say fear don dey grip am, i tell u say he wont want to be put on the spotlight, nobody likes to be dissed openly remember say tosin rapped in the genuflect diss song, so let him come and rap again now, benjams just diss him first ., i will force him to reply , i will give him countdown like i gave eldee , remember how we put pressure on him to reply? |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:37pm On Jan 21, 2011 |
BENJAMZ: fear say u carry gun? |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:39pm On Jan 21, 2011 |
04kaa: hehehe if u sabi workload wey dey my head for my M.sc class, u go know say u dey waste ur time ofoka |
Re: Afro pop instrumental beats by 04kaa: 3:44pm On Jan 21, 2011 |
tosinaded@: na lie jare, which workload, na only u do MSC for lag, no be the same MSC wey i do? , shebi na 6-8pm be lectures, that doesnt mean u cant enter studio, no worry by the time benjams diss u , u go run go studio, cuz the kind pressure wey i go mount on u , even eldee pressure sef go small. u kukuma know say we like battles for nairaland. na our food be that., @benjamz are u down on dissing tosin?, cuz if u dont he wont stop hating on u, just giv me the go ahead, u kukuma know say na my work be that. |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:45pm On Jan 21, 2011 |
SEE AS U DEY DISGRACE UR SELF, AN OLD MAN LIKE U THAT SHOULD BE THINKING ON HOW TO ACHIEV SOMFIN, DEY HERE DEY FOLLOW BENJAMZ UP AND DOWN LIKE DOG , UR MATES DEM DON MARRY FINISHI OH!!! MPA NNUKWU!! HAHAHAH O4KA NA ME TELL U M8K U RELAX . OK BCK 2 BIZ I THINK ITS GON BE A REMAKE NEXT TYME, OR WAT DO U GUYS THINK? |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 3:49pm On Jan 21, 2011 |
kip checking d thread i go post am like a thief ;d ;d ;d |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:50pm On Jan 21, 2011 |
BENJAMZ: hehehe em hear M.sc think say na old people dey do am! get education nikka!\ dnt be like ur father wey be NCE holder. . . dey carry files up and down for ministry at age 70 |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:52pm On Jan 21, 2011 |
04kaa: na old men like u and benjamz papa dey do part time na! mine is full time |
Re: Afro pop instrumental beats by 04kaa: 3:55pm On Jan 21, 2011 |
BENJAMZ: i trust u, give me date jare, make i set deadline for am , this playerhater called tosinadeda needs to be dissed and shut up for good., benjams make sure u call all those boys wey uu feature for lalaboi own make them come murk tosin for the beat again ,, next time when tosin hear benjamz , he go pick race. |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 3:57pm On Jan 21, 2011 |
04kaa: u kuku ma no say actor no dey die! |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 4:04pm On Jan 21, 2011 |
hehehe em hear M.sc think say na old people dey do am!i call it childish talk. oh!,u still dey think say u young?, buzz!!! benjamz gat ur biography pass any oda pesin here,mehn u'v 4gotten predy soon say i knw as ur papa dey manage 4 ikeja dey hawk bread 2 raise u doz days,?Ur papa go stil dey were him dey dey hapi say em bor pikin not knwing na he goat him born as pikin . mumu,see ur mouth MSc.ur mate dey outa dis country dey do their programme u com dey here dey open ur smelling mouth dey tell d whole world.Shame boi!!, abeg i no 1dey reveal ur secret here say we dey try catch fun , bera get a job dan hating or rather stick 2 hating as a career .like say na those days i 4don advise ur people 2 sell u buy dog , cos atleast dog go dey of help pass u, |
Re: Afro pop instrumental beats by BENJAMZ: 4:08pm On Jan 21, 2011 |
@04ka 2 me i jst see it as wastin my tym cos as much as am concern tosin is a listeria , but at my own free tym, i wl do it let him kip hating i giv him as a job |
Re: Afro pop instrumental beats by tosinaded(m): 4:12pm On Jan 21, 2011 |
eeerm benjamz can u get to work and stop making mouth secret o, diss track . . . anytn wey u wan do, na here we dey guy! forget threats. . . i no send u! |
Re: Afro pop instrumental beats by 04kaa: 4:17pm On Jan 21, 2011 |
tosinaded@: can u imagine??, benjamz tosin has called u out boldly, enter studio now and diss him ; we want gore ! ok benjams, i think u need to remake MI-no one curse beat, that would be fun to make. yea? u need choir vsts and soundfonts for that majorly u can even diss him on the NO ONE CAN CURSE BEAT SO TOSINADEDA WILL KNOW THAT WHO GOD HAS BLESSED NO TOSINADEDA CAN HATE |
Re: Afro pop instrumental beats by Ibime(m): 6:43pm On Jan 21, 2011 |
@ Benjamz, That's what I'm talking about! I would use the RnB Beat if you can seperate the verses into 16 bars each. I've got the perfect rhymes for that beat. If you can do that, I go appreciate. Also feeling the dancehall beat. Rating: RnB Beat - 7.5/10 Dancehall beat - 7/10 |
Re: Afro pop instrumental beats by Nobody: 8:16pm On Jan 21, 2011 |
Re: Afro pop instrumental beats by bjmighty(m): 7:34am On Jan 22, 2011 |
Benjamz, pleas permit me to use ur beat "Fear" in my next mixtape "The Lion King". Please, hit me, bro! @o4ka. . . . U've inspired a lot of peeps! Respekt! |
Re: Afro pop instrumental beats by bjmighty(m): 7:37am On Jan 22, 2011 |
If Timaya catch dat ur dancehall beat! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Download: Egwu Obi Umuoji By Queen Theresa Ofojie / DOWNLOAD MUSIC: Timaya Ft. Terry G – Lai Lai / Dbanj Shot Dead In Usa?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 84 |