Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,771 members, 7,851,635 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 02:09 AM

Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up (694 Views)

Met Any Nairaland Members? / Which Nairaland Members Would You Prefer To Date? / Pictures Of Nairaland Members. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by buyaka(m): 2:59am On Jun 12, 2007
Guys and Babes why some of una dey Bleep up? if somebody say he need babe or guy, na so crowd of nairaland members go course am well well. And other people when dey fear yabing, come dey dodge and nor fit express their mind say them dey find somebody to hook up with. i dey beg una in the name of Date and Meet up zone make we maintain so that somepeople go fit find their soulmate for Nairaland.
   i beg una well wellllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by sammy6(m): 11:33am On Jun 12, 2007
Well said.Abeg yabbers take note
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by RuuDie(m): 12:59pm On Jun 12, 2007
my people, the thin' tire me no be small, dem no know sey we plenty wey be Single And Seriously Searching --- i bin don suggest sey make dem kuku change the name 2 BRICKWALL ZONE but e be like sey my proposal no even reach speaker desk ! grin
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Creamish(f): 3:19pm On Jun 12, 2007
LMAO. . . . . understandable plea. . . . . peeps take note ooo grin
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by iice(f): 4:13pm On Jun 12, 2007
grin grin Like i usually say, goodluck to all the searchers and congrats on all the hook-ups cheesy
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by RuuDie(m): 4:49pm On Jun 12, 2007
there they go again --- angry angry
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Creamish(f): 4:55pm On Jun 12, 2007
wey dem? angry
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by RuuDie(m): 5:02pm On Jun 12, 2007
una nah !

una no know sey una "congratulations" & "goodluck" dey low pesin morale @ times ? omo boy go don drop im best lyrics 4 post dey expect returns, by the time im return e go see sey person don reply; heart go begin dey beat GBI, GBI in expectation then im check am na "LMAO", "LOL", "goodluck" etc im go dey see --- which levels ?
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by iice(f): 5:05pm On Jun 12, 2007
Abeg if other people dey sincere in their own, i dey in my own ooo! We all need a lil help, a wish (best wishes, luck) may just add a lil oomph to brighten up a day, a relationship etc.
And if you no want the goodluck too bad, its been given unless truly pissed will i turn it to a curse!
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Creamish(f): 5:10pm On Jun 12, 2007
RuuDie:

una nah !

una no know sey una "congratulations" & "goodluck" dey low pesin morale @ times ? omo boy go don drop im best lyrics 4 post dey expect returns, by the time im return e go see sey person don reply; heart go begin dey beat GBI, GBI in expectation then im check am na "LMAO", "LOL", "goodluck" etc im go dey see --- which levels ?

LMAO. . . . . if u dont want any goodluck wishes, pretend they dont exist. . .if a thread still exists after all d pretense, lucky u. smiley
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Nobody: 5:14pm On Jun 12, 2007
A Topic

Be bold and tell us what you want, we may be of help. grin grin grin grin
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by RuuDie(m): 5:21pm On Jun 12, 2007
on a more serious note, y'all are not only discouraging the poster, you're also intimidating potential respondees ! you can as well ignore the thread & let folks be !!!

Ok, what's with the personal crusade against such threads ?
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Creamish(f): 6:22pm On Jun 12, 2007
on my part, im only having fun. . . .if we all leave d thread, it'l sink into d next thread page and dat'l be it. . . but d more we post, the more it refreshes and potential brides n grooms will have a better chance of knowing it actually exists. .

Get it? cheesy
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by niceuzor: 6:43pm On Jun 12, 2007
@topic

I can see u re new to the land but take dis they so addicted

to the Fu ck up re u say nothing can stop them,

i prefer you register to one of this matchmaking site

and 4get everything abt nairaland, its suck if u dont know.
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by ThoniaSlim(f): 4:09am On Jun 13, 2007
@topic
i wish you all the best of luck lipsrsealed grin
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by RuuDie(m): 4:01pm On Jun 13, 2007
Creamish:

on my part, im only having fun. . . .if we all leave d thread, it'l sink into d next thread page and that'l be it. . . but d more we post, the more it refreshes and potential brides n grooms will have a better chance of knowing it actually exists. .

Get it? cheesy

Nope i don't --- i think the dear ol' poster would rather have it go down the drain if nobody's intwested, not coming back to check & see that some1's responded only to be greeted with a message that sounds sorta "sarcastic" under the circumstances !
but if that's really ur objective --- three thumbs up ! cool

by the way, meant to ask you this are you related to thoniaslim ?another case of multi-personality maybe
y'all write alike & look alike somewhat --- where did ur pic go ?
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Creamish(f): 5:51pm On Jun 13, 2007
lol. . . Thoniaslim is ma friend. . . if we're related, im not sure. . . small world u know. . . but we sure aint d same. Do we look "dat" alike?

Took my pix off cos i dint want it to be there for long undecided
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by kitaun(m): 8:35pm On Jun 13, 2007
Creamish = Thoniaslim ? shocked shocked shocked

not in this lifetime . . .they are very way different jare cool
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by ThoniaSlim(f): 2:23am On Jun 14, 2007
LMAO grin grin grin
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Creamish(f): 11:29am On Jun 14, 2007
Kit sweets. . .tanx for bailing me out. . . Thonia. . . so we look alike? grin
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by ThoniaSlim(f): 2:42am On Jun 15, 2007
that sounds funny but interesting. grin grin grin
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Creamish(f): 8:50am On Jun 15, 2007
abi?. . . . .dat means im rily Hott n cute. . . . . cos ur d hottest NL member ooooo cheesy
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by ThoniaSlim(f): 3:21pm On Jun 15, 2007
naaaaaa grin
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by CrazyMan(m): 4:13pm On Jun 15, 2007
*Shakes head*
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by Creamish(f): 6:16pm On Jun 15, 2007
Crazykid, make ur head no shake comot from ur neck ooo. . . . u don shake am for other threads grin


Thonia, ur tryna b modest n'est pas? cheesy
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by kitaun(m): 7:16pm On Jun 15, 2007
modesty
Re: Fellow Nairaland Members Dey Bleep Up by ThoniaSlim(f): 11:35pm On Jun 15, 2007
@creamish
nope, i don't think i am, c,mon there others that qualify for the post but definitely not me.

(1) (Reply)

Am New In Lagos,need A Cute Chick To Hang On With / I Need A Penpal: Girl / Am Dead Serious I Need A Female Nite Caller

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.