Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,770 members, 7,817,138 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:52 AM

Npower Batch C 2020 - How To Apply. - Jobs/Vacancies (271) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Npower Batch C 2020 - How To Apply. (1005974 Views)

Npower Batch C 2020 Registration Updates For Graduates And Non Graduates / INEC Recruitment 2020. How To Apply / Lagos State Teachers Recruitment 2019 - 2020 (How To Apply) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (268) (269) (270) (271) (272) (273) (274) ... (513) (Go Down)

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by airexx: 3:08am On Jan 25, 2022
Curdlebug:
fool, look at your Fxckn signature, there is nothing like responsible goat, you fxcken slowpoke.
You don't and can never u understand the term. Descendant of the ape generation.

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 4:22am On Jan 25, 2022
Fucklove:
See the yeye fake page you dey follow, no wonder naija youths dey scatter scatter because dem dey follow yeye roads. Nasimsng and Npower na the official Facebook handle, any other one na kpafuka.

November payments go start latest on Tuesday. I get long leg for Npower and na truth I dey yarn una so angry sad
I talk am, and e don dey happen. Alert don dey rain angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by sony01: 6:04am On Jan 25, 2022
Your proof
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Amaa2019(m): 6:11am On Jan 25, 2022
November alert don drop. KD ZenithBank 40mins ago. May this good morning continue.

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Uniquisite: 6:18am On Jan 25, 2022
Naxoxo north dey first get alert.. Dem don sell this country o, dem never announce shocked shocked

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Curdlebug(m): 6:53am On Jan 25, 2022
airexx:
You don't and can never u understand the term. Descendant of the ape generation.
such term don't exist... I.d.i.o.t! Don't ever Quote me again in ur miserable life
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by lolu2019: 7:04am On Jan 25, 2022
Fucklove:
I talk am, and e don dey happen. Alert don dey rain angry sad
oga,u self go open ur page make we dey follow u like ezenwaez but no guess work o.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Dickson25(m): 7:09am On Jan 25, 2022
E be like say Union Bank wan delay payment this time ooh.. If na before I for don receive alert undecided undecided cry
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by copyrites: 7:13am On Jan 25, 2022
Dickson25:
E be like say Union Bank wan delay payment this time ooh.. If na before I for don receive alert undecided undecided cry
Dickson25:
E be like say Union Bank wan delay payment this time ooh.. If na before I for don receive alert undecided undecided cry


Nope. If you were among the first to receive October stipend, chances are you won't receive November early. I may be wrong but this was my observation with September/October.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Mkelv0106(m): 7:14am On Jan 25, 2022
Fastest payment ever by Npower. Changed to processing yesterday, got paid this morning.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by copyrites: 7:18am On Jan 25, 2022
Mkelv0106:
Fastest payment ever by Npower. Changed to processing yesterday, got paid this morning.

Congrats bro cheesy

Did you receive October stipend this early?
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Mkelv0106(m): 7:20am On Jan 25, 2022
copyrites:


Congrats bro cheesy

Did you receive October stipend this early?
Yeah...I was among the first set that got paid October stipend..
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by copyrites: 7:22am On Jan 25, 2022
Mkelv0106:

Yeah...I was among the first set that got paid October stipend..

cheesy Are you Sadiya's cousin? cheesy

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Mkelv0106(m): 7:24am On Jan 25, 2022
copyrites:


cheesy Are you Sadiya's cousin? cheesy
Lol....
Na Grace o bro

2 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by iykejohnson(m): 7:35am On Jan 25, 2022
God of alert just did it!

NGN30,000.00 On 25-JAN-2022 05:09:11 By FIP:PRB/NASIMS SUSPENSE AC/NOVEMBER 2021CR
#First bank

#Abia State Beneficiary

Yours will come
Don't panic
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Delight2014(m): 7:45am On Jan 25, 2022
Have gotten my Nov stipend too oo Early morning alert de sweet
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 7:56am On Jan 25, 2022
lolu2019:
oga,u self go open ur page make we dey follow u like ezenwaez but no guess work o.
Una no dey give me respect for here. Upon all sleepless nights wey I dey use fight una battle. Una dey snore, I dey battle npower, alert go drop but na yeye talk and ukpata some of una go dey yarn give me.
I no dey motivated to open page walahi, may Allah dey use ezenwaez dey choke una with fake news angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 7:57am On Jan 25, 2022
Naija youths no dey grateful true true sad angry

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 7:59am On Jan 25, 2022
Delight2014:
Have gotten my Nov stipend too oo
Early morning alert de sweet
See as you happy, but if we call for protest you go run go hide under bed wey don kpafuka finish angry sad

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Fucklove(m): 8:01am On Jan 25, 2022
iykejohnson:
God of alert just did it!

NGN30,000.00 On 25-JAN-2022 05:09:11 By FIP:PRB/NASIMS SUSPENSE AC/NOVEMBER 2021CR
#First bank

#Abia State Beneficiary

Yours will come
Don't panic
We tell you say we dey panic before? Na wetin dey worry you sef? Na overdo go finish you last last. Which Kan prayer be this angry sad

2 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by lolu2019: 8:01am On Jan 25, 2022
Fucklove:
Una no dey give me respect for here. Upon all sleepless nights wey I dey use fight una battle. Una dey snore, I dey battle npower, alert go drop but na yeye talk and ukpata some of una go dey yarn give me.
I no dey motivated to open page walahi, may Allah dey use ezenwaez dey choke una with fake news angry sad
bomboclat
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Uniquisite: 8:27am On Jan 25, 2022
Fucklove:
Una no dey give me respect for here. Upon all sleepless nights wey I dey use fight una battle. Una dey snore, I dey battle npower, alert go drop but na yeye talk and ukpata some of una go dey yarn give me.
I no dey motivated to open page walahi, may Allah dey use ezenwaez dey choke una with fake news angry sad

grin grin Anywhere you go, we dey follow you
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nkemella: 8:27am On Jan 25, 2022
I have not seen my October stipend, I pray that they will pay me this November and October together.
God please help me.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by princefrank76: 9:08am On Jan 25, 2022
my own don drop zenith bank cross river
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 9:56am On Jan 25, 2022
Nkemella:
I have not seen my October stipend, I pray that they will pay me this November and October together.
God please help me.

I haven't seen mine too - both October and November.

But I love your optimism sha.

Make God help us true true.

By the way, do you use Gtbank like me?
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nkemella: 10:33am On Jan 25, 2022
safesurfer:


I haven't seen mine too - both October and November.

But I love your optimism sha.

Make God help us true true.

By the way, do you use Gtbank like me?
Yes, gtb Lagos
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 10:59am On Jan 25, 2022
Nkemella:

Yes, gtb Lagos

Same here too.
We can only hope for the best at this point.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by iykejohnson(m): 11:17am On Jan 25, 2022
Fucklove:
We tell you say we dey panic before? Na wetin dey worry you sef? Na overdo go finish you last last. Which Kan prayer be this angry sad
Overdo won't finish me ooo
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by yomzy4cool(m): 11:51am On Jan 25, 2022
Experience real estate marketing /sales development executives needed in reputable real estate company located in Ikeja Lagos.
and also we are looking for a Receptionist/Front desk officer
Location: Acme Road Ogba Ikeja
Send ur CV to this email: shelterkingconsult@gmail.com
please applicant must reside around Ikeja , Ogba , Agege and environs if u re applying for the front desk officer
for enquiry : 08160728276, 090470459985
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 12:13pm On Jan 25, 2022
yomzy4cool:
Experience real estate marketing /sales development executives needed in reputable real estate company located in Ikeja Lagos.
and also we are looking for a Receptionist/Front desk officer
Location: Acme Road Ogba Ikeja
Send ur CV to this email: shelterkingconsult@gmail.com
please applicant must reside around Ikeja , Ogba , Agege and environs if u re applying for the front desk officer
for enquiry : 08160728276, 090470459985

Nobody should apply for this job. Na GNLD dem be. Please be guided.
Thank you.

3 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by yomzy4cool(m): 12:43pm On Jan 25, 2022
safesurfer:


Nobody should apply for this job. Na GNLD dem be. Please be guided.
Thank you.
lol u re very funny man , can u just google the name of the company( shelterkingconsult) and here is the website ...www. shelterkingconsult.com, to see if they are GNLD or i dont understand why some people don't just use their brain before they spit out shit from their rotten mouth ... damn aint got time for this foolery
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by madri4u: 1:10pm On Jan 25, 2022
Has anybody received November stipend in delta state? Pls indicate bank.

(1) (2) (3) ... (268) (269) (270) (271) (272) (273) (274) ... (513)

List Of Fake Employment Companies. Stay Off Them. / NSCDC Recruitment 2019: How To Apply For Nigeria Civil Defence Corps / 2013 Nigeria Liquified Natural Gas (NLNG) Graduate Trainee

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.