Stats: 3,229,344 members, 8,081,728 topics. Date: Wednesday, 19 February 2025 at 02:34 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ****festive Oyinbo P U S S Y By Oyinbo Princess**** (671 Views)
Spend Wisely To Avoid Very Touching Story This Festive Season / The Nigerian Educational Sector Is Finished, This Is An S.S.2 Student’s Sheet / When You Check Your Account Balance After The Festive Period (Funny Pix) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
****festive Oyinbo P U S S Y By Oyinbo Princess**** by OyinboPrincess(f): 11:05pm On Jun 26, 2020 |
Ehen, welcome to my topic, na me hail pass ooo! E don tay since I come write for Naira Land, so I think say may I greet una... As Christmas go don reach in just 6mths and as Coro don keep us for house since, I get time spy pictures wey I don take, I think say make I share my 'Festive Oyinbo P u s s y' with una! P u s s y's wey dey for UK eh, dem no sabi hw life bi for P u s s y's wey dey for 9ja... dem just dey for house, play with toys anyhow, chop like say tomorrow no go come and enjoy being stroked / brushed! Imagine say I now come carry this my P u s s y, enta 9ja, e bi like say e go get heart attack straight! Shot, I no fit shout, my P u s s y lives like a Queen - no bi say anything. *Lucky say dem no born me for Calaba ooo! I for turn my P u s s y into one confirm pepe soup ![]() Dem P u s s y's wey I come dey see for 9ja eh, most, no fine at all.... dem don get some kind look, wey I kwn say dem neva chop, dem no like make u pet am, dem often smell some how, because I knw say dem neva bath. In fact, e bi like say most P u s s y's neva even live for house, na street P u s s y dem bi. This one no bi say 9ja carry last oOo, most believe say P u s s y na evil spirit wey no make brain (each entitled to their own opinion) for me eh, as na Gods creation e bi, na so I care for am when in need... this my own P u s s y, I don rescue am sef, so I think say na beta thing I dey do sha. Although say my P u s s y don live like Queen eh, I still go woze am beta slap reach e ear if e wan misbehave!! As u don read this far now eh, u go knw say na 'cat' I dey talk of, na P u s s y.... dem wey don rush open the link, think say na different thing dem wan see, abegieeeeeeeeeeeeeeeee may thunder fire una!! NONSENSE, RUBBISH LOOOOL! Make I no donate slap give una ear.... Na Oyinbo Pepper I bi ooo, so this my P u s s y na Oyinbo P u s s y.... this picture sef na festive!! No judge a book by im cover, some Oyinbo sabi well well, me sef - na one of dem!! Much love, ur Oyinbo Princess & Tippy (the Festive P u s s y) xoxox To find out more or follow on social media: Instagram & Twitter - @OyinboPrincess Facebook - http://www.facebook.com/oyinboprincess YouTube - Oyinbo Princess PS - even Naira Land sef wan change P u s s y by auto to kitty-cat, na wa ooo.....
|
Re: ****festive Oyinbo P U S S Y By Oyinbo Princess**** by Imiete(m): 11:17pm On Jun 26, 2020 |
I expect to see pussy 1 Like
|
(1) (Reply)
Video: Boyfriend Breaks Down In Tears After Finding Giant Cucumber With A C*nd*m / Must Watch New Funniest Comedy Video 2021 Amazing Video 2021 Episode 1 Mr Oma / Who Likes Micheal Nwachukwu? (2008 Ultimate Man)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |