Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,335 members, 7,954,366 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 05:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / #whoaskyouchallenge.....time For Some Fun! (447 Views)
12 Hilarious Things To Ask Snapchat AI For Some Fun Snaps / Let's Have Some Fun: How Can A Story Be A Touching Story? / Let's Have Some Fun! (2) (3) (4)
#whoaskyouchallenge.....time For Some Fun! by MANNABBQGRILLS: 9:18am On Jun 29, 2020 |
Fine boys like us And it’s network on this Alleluyah boyz I get plenty cars for lokoja Who ask you? Na me wan just dey use leg waka Who ask you? My guys dey beg me to come yanky Who ask you? I nor wan go, I too like Naija Who ask you? Davido and 2face wan dey this song Who ask you? But I nor need person to spoil my song Who ask you? Driving license nor be for who Dey push barrow Bleaching cream nor go fit to bleach shadow Pikin weh say fresh peppe be like fresh tomatoes If e never chop am, the difference nor dey show Have you been to back of America? Where Nicky minaj dey beg to get visa For there na my daddy be the care taker Our work na to dey help broke niggas I get plenty cars for lokoja Who ask you? Na me wan just dey use leg waka Who ask you? My guys dey beg me to come yanky Who ask you? I nor wan go, I too like Naija Who ask you? Davido and 2face wan dey this song Who ask you? But I nor need person to spoil my song. Who ask you? Prity baby wait a minute I get money I wan spend it Just tell me what will you eat Anything na me go buy it For American government we get our share Who ask you? Na we popular wizkid dey learn Who ask you? Reason why you see me like this be say I nor dey like to show say we too get money But as I don see you now prity baby boo I go show say we too get money Nna my nwe Enugu Ohh ya nwe Enugu I get plenty cars for lokoja Who ask you? Na me wan just dey use leg waka Who ask you? My guys dey beg me to come yanky Who ask you? I nor wan go, I too like Naija Who ask you? Davido and 2face wan dey this song Who ask you? But I nor need person to spoil my song Who ask you? Sheh you go first go America before you join American police Abii them deh dey surulere dey join America police Abeg McMcarthy come make we Dey go ATM nor Dey pay one million Thank you for banking with us 1 Like
|
Re: #whoaskyouchallenge.....time For Some Fun! by MANNABBQGRILLS: 9:18am On Jun 29, 2020 |
I get plenty cars for lokoja Who ask you? Na me wan just dey use leg waka Who ask you? My guys dey beg me to come yanky Who ask you? I nor wan go, I too like Naija Who ask you? Davido and 2face wan dey this song Who ask you? But I nor need person to spoil my song Who ask you? Add yours, STRICTLY for fun. NOT for FP pleaseeeee. Bad Energy.....Stay far away. 1 Like |
Re: #whoaskyouchallenge.....time For Some Fun! by MsAllison(f): 9:19am On Jun 29, 2020 |
[s] post=91189510:[/s] bullcrap 3 Likes |
Re: #whoaskyouchallenge.....time For Some Fun! by Nobody: 11:53am On Jun 29, 2020 |
Lol |
Re: #whoaskyouchallenge.....time For Some Fun! by sam4noow(m): 3:18pm On Jun 29, 2020 |
ohh Dammnn shiiitttt nigggaarr nonsense So this big Bros never still grow up.... it's a shame 1 Like |
(1) (Reply)
Travis Greene Shares A Funny Story About His African Friend / Woman Makes £18,000 Just By Farting On Camera / Village People Wahala
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |