Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,717 members, 7,813,362 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 11:20 AM

World Champion Lyrics + Audio - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / World Champion Lyrics + Audio (240 Views)

Ruger Champion Lyrics Video / World Champion Lyrics + Audio / World Champion Anthony Joshua Is Coming To Nigeria Soon And Guess What He Is Cdo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

World Champion Lyrics + Audio by Kissnation: 10:17am On Jun 30, 2020
GET FAMILIAR WITH WORLD CHAMPION LYRICS ���

INTRO
Kissboy omo alalubarika
Omo idunu
ESE Orin to se yi
Ose fi Lola
Adura ati iya ati baba yio gba levo Lori
O Jere arare
Gbogbo bo ba se ko yio ma dun mo arayi ninu n
Konkon oni ko ohnu re omo araye oni ko ohun re

VERSE 1
Wetin go b must to b
Destiny can b delayed
But can never b denied
But I pray make my own my own no tay again
In the name of God I take over them pata pata
Blood of God I use to confuse my haters haters
Holy spirit oo
Hear my cry ad send an helper to mi oo
Send an helper to mi o eee aya
Cus I don too try

Said I no won d kind of fame wey I go get today
Tomorrow I fade away eeeehee
Olohun maje (3×)

Said I no won d kind of money wey I go get today tomorrow I beg from another man olohun maje(3×)

CHORUS
If u dey play football oo
Work make you be like messi and ronaldo

Abi na music you dey sing
Work very hard make u b like starboy and davido

Abi na business line you dey tomorrow get belle you fit to b like dangote adenuga or Mr kolade
..........
I must to make mama proud
And make the world realise
That am the world champion
I no go stop oo

I keep on pushing to the top
I no go ever ever stop
I b the world champion
I no go stop oo

VERSE 2
As I dey hustle for ghetto today
Dem think say tomorrow go b same

As I dey step up my game today
Dem think na play mi I come to play

I travel go kano
Hustle for Kaduna
Travel go jtown
Perform with dem big stars O ee
But he e no still pay for me o

I send dem letters oo
Explain all of my pains
I enter oshodi o
Enter alaba ee
but e no still pay

Said I no won d kind of money wey I go get today tomorrow I beg from another man
olohun maje x3

CHORUS
If u dey play football oo
Work make you be like messi and ronaldo

Abi na music you dey sing
Work very hard make u b like starboy and davido

Abi na business line you dey tomorrow get belle you fit to b like dangote adenuga or Mr kolade
..........
I must to make mama proud
And make the world realise
That am the world champion
I no go stop oo

I keep on pushing to the top
I no go ever ever stop
I be d world champion
I no go stop oo


OUTRO
Darey Elisha na world champion
Ahn olohun world champion
Steven balla u b world champion
Ahn olohun world champion
Yemi castano na world champion
Mr gaze u be world champion
DJ femfad u be world champion
Boda yinka u be world champion

Victor odion na world champion
Ahn olohun world champion
Murphius rythms u be world champion
Ahn olohun world champion

Don oliver u be world champion
Philip omachi na world champion
Richard garu u be world champion
Rymboxx u be world champion

Hon miki na world champion
Ahn olohun world champion

Hon ekene na world champion
Ahn olohun world champion

Oneman u be world champion
Kea adams u be world champion
Emmdizle u be world champion
Little p u be world champion

Microphone Doctor na world champion
Djakes tudu na world champion
DJ Abdul u be world champion
April arike na world champion
DJ Moore u be world champion
Chisom chemicals na world champion ooo ye ye...
............
DOWNLOAD THE TRACK HERE NOW
���
https://www.ghflamez.com/kissboy-world-champion/
......

1 Share

Re: World Champion Lyrics + Audio by Nobody: 10:39am On Jun 30, 2020
Kissnation:
GET FAMILIAR WITH WORLD CHAMPION LYRICS ���

INTRO
Kissboy omo alalubarika
Omo idunu
ESE Orin to se yi
Ose fi Lola
Adura ati iya ati baba yio gba levo Lori
O Jere arare
Gbogbo bo ba se ko yio ma dun mo arayi ninu n
Konkon oni ko ohnu re omo araye oni ko ohun re

VERSE 1
Wetin go b must to b
Destiny can b delayed
But can never b denied
But I pray make my own my own no tay again
In the name of God I take over them pata pata
Blood of God I use to confuse my haters haters
Holy spirit oo
Hear my cry ad send an helper to mi oo
Send an helper to mi o eee aya
Cus I don too try

Said I no won d kind of fame wey I go get today
Tomorrow I fade away eeeehee
Olohun maje (3×)

Said I no won d kind of money wey I go get today tomorrow I beg from another man olohun maje(3×)

CHORUS
If u dey play football oo
Work make you be like messi and ronaldo

Abi na music you dey sing
Work very hard make u b like starboy and davido

Abi na business line you dey tomorrow get belle you fit to b like dangote adenuga or Mr kolade
..........
I must to make mama proud
And make the world realise
That am the world champion
I no go stop oo

I keep on pushing to the top
I no go ever ever stop
I b the world champion
I no go stop oo

VERSE 2
As I dey hustle for ghetto today
Dem think say tomorrow go b same

As I dey step up my game today
Dem think na play mi I come to play

I travel go kano
Hustle for Kaduna
Travel go jtown
Perform with dem big stars O ee
But he e no still pay for me o

I send dem letters oo
Explain all of my pains
I enter oshodi o
Enter alaba ee
but e no still pay

Said I no won d kind of money wey I go get today tomorrow I beg from another man
olohun maje x3

CHORUS
If u dey play football oo
Work make you be like messi and ronaldo

Abi na music you dey sing
Work very hard make u b like starboy and davido

Abi na business line you dey tomorrow get belle you fit to b like dangote adenuga or Mr kolade
..........
I must to make mama proud
And make the world realise
That am the world champion
I no go stop oo

I keep on pushing to the top
I no go ever ever stop
I be d world champion
I no go stop oo


OUTRO
Darey Elisha na world champion
Ahn olohun world champion
Steven balla u b world champion
Ahn olohun world champion
Yemi castano na world champion
Mr gaze u be world champion
DJ femfad u be world champion
Boda yinka u be world champion

Victor odion na world champion
Ahn olohun world champion
Murphius rythms u be world champion
Ahn olohun world champion

Don oliver u be world champion
Philip omachi na world champion
Richard garu u be world champion
Rymboxx u be world champion

Hon miki na world champion
Ahn olohun world champion

Hon ekene na world champion
Ahn olohun world champion

Oneman u be world champion
Kea adams u be world champion
Emmdizle u be world champion
Little p u be world champion

Microphone Doctor na world champion
Djakes tudu na world champion
DJ Abdul u be world champion
April arike na world champion
DJ Moore u be world champion
Chisom chemicals na world champion ooo ye ye...
............
DOWNLOAD THE TRACK HERE NOW
���
https://www.ghflamez.com/kissboy-world-champion/
......
Keep the good work. You go soon blow.

But you need short creative lyrics

(1) (Reply)

Controversial Journalist KEMI OLUNLOYO Deported From Abroad |SARS Arrest Her In / No Covid-19 In Nigeria - Mr Ibu / Wizkid At 30: Here’s A List Of Starboy’s Major Achievements

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.