Stats: 3,229,425 members, 8,082,007 topics. Date: Wednesday, 19 February 2025 at 10:33 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ****No B Joke Jare**** (483 Views)
This Life Is Funny | Just Live Your Life Jare My Brother / Laugh Small Jare / Joke: For Better Or Worse (2) (3) (4)
(1) (Reply)
****No B Joke Jare**** by OyinboPrincess(f): 3:16pm On Jul 02, 2020 |
As per say Nairaland no get better place make we help others for e site, I don enta the jokes side as na partial comedienne I b. So na my field b this Jokes give joy sha, wen I perform alongside some of 9ja finest, I feel privileged and honoured, I no go lie. Any small payment weh dem pay me, I use to support children in 9ja Crom feeding to clothing, I try do my little, to the best of my ability. Anything I make from my 9ja entertainment, including Nollywood work, na children wey I push am go Please check my link below, ABEG https://www.facebook.com/donate/280136933098784/?fundraiser_source=external_url My people, I hail o! Happy new month to everyone, I pray July brings endless opportunities your way Nothing concern me with mama charlie english abeg.... So oya na I get one outreach called Oyinbo Princess Outreach. I get volunteers for 9ja wey fit travel reach villages, wey far from city's. No b everywhere wey children suffer from hunger sha, but my team don dey waka find the ones wey lack small Awa mission, na to feed children wey hungry, spread the act of giving by leading by example We prepare Jollof Rice with Chicken or Beef at each location. We carry leg enta market, collect wetin we go use cook, carry am reach village, cook am for area. Fresh and adhearing to food hygiene guidelines as far as physically possible No b only the food wey we give wey matter, na the seed wey e sow for persin head. The seed of helping others. Giving. E fit help inspire adults around us and the pikin wey chop (as far as they old reach understand) we suppose all try give small na. Nothing js too small ABEG, SUPPORT ME AS I SUPPORT OTHERS. I GO DEY VERY GRATEFUL SHA. THANK YOU IN ADVANCE
|
(1) (Reply)
View My 5 Crazy Jokes / Idiots At Work / Jokes Of The Day By Sammy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50 |