Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,167,059 members, 7,867,005 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 09:30 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5123512 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (531) (532) (533) (534) (535) (536) (537) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 1:46am On Jul 25, 2020 |
InSanety: So na billion dem day take secure relationship. Which girl no go follow u the minute they hear billion? Take Regina Daniel as example. Go round means, to mingle? There are so many people in the house to be stuck with one person from the start. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 1:47am On Jul 25, 2020 |
stephleena: You get, I enjoy drama but this one is so unnecessary. Hian! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:47am On Jul 25, 2020 |
Lilo sef don turn married woman,see as she hold the husband tight for waist |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 1:47am On Jul 25, 2020 |
Tochi don enter bed with Kaisha. Sharp guy wey sabi 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by zicoraads: 1:47am On Jul 25, 2020 |
Blackhawk01:Kidd Waya is which Tiribeer? To slap you now just dey hungry me. Abeg no spoil that Vandeikya boy name. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 1:48am On Jul 25, 2020 |
topboss: Lilo wey don dey with Eric, nko? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 1:48am On Jul 25, 2020 |
My nigga Tochi playing the role Wire Wire on Kaisha. Nigga wants to get 'boo'd up'. Ngwanu. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 1:48am On Jul 25, 2020 |
This season will be too sweet for just 71 days. Las las we will beg biggie to add 2 more weeks 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 1:48am On Jul 25, 2020 |
Should: 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 1:48am On Jul 25, 2020 |
Lazyyouth4u:The babe don abandon the ship. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 1:49am On Jul 25, 2020 |
zicoraads: 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 1:49am On Jul 25, 2020 |
Beorn: I was kidding nau. Shey feelings that is all over this thread? You're my yum-yum for life. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 1:49am On Jul 25, 2020 |
InSanety: Eric tell her say him be Billionaire? Mind u lilo still get boyfriend. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kosky(f): 1:50am On Jul 25, 2020 |
Has anyone seen the HOH room this season? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by marz007(m): 1:50am On Jul 25, 2020 |
Blastblade: Unfortunately, federal govt wants to stop it |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eleniyan15: 1:50am On Jul 25, 2020 |
Many Gbas Gbos |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 1:50am On Jul 25, 2020 |
Blackhawk01: You just know the right chord to strum to melt my heart. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 1:51am On Jul 25, 2020 |
That should be all the drama we will get now... but you can't trust the witches coven. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eleniyan15: 1:51am On Jul 25, 2020 |
No alcohol!!!!! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:51am On Jul 25, 2020 |
Praise , please resist the urge to Shalaye . x I take God beg you . |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 1:51am On Jul 25, 2020 |
Your money is a blessing but it is also a curse. It is a curse because greed rather love will make people follow u and wen money finish, bye bye. If your a billionaire dont tell her. 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eleniyan15: 1:52am On Jul 25, 2020 |
Abeg who dey play ludo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:52am On Jul 25, 2020 |
marz007: Nooo! They shouldn't Please. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:53am On Jul 25, 2020 |
Amya:Is it a crime to choose the MONEY TEAM |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 1:53am On Jul 25, 2020 |
Tomorrow night go baaaaad!! All these dramas and no alcohol involved. Imagine when shayo is in the system. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 1:53am On Jul 25, 2020 |
The thing is, this Lucy cannot even face quiet Kaisha. I like the way Praise put her in her place. "nobody is your child here" 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 1:53am On Jul 25, 2020 |
Person Toto done leak Do you know who? 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 1:53am On Jul 25, 2020 |
Una no dey sleep ni? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:53am On Jul 25, 2020 |
Everybody will avoid Lucy like a plague, I hope she knows Ka3na is a bit loveable so she is on her own... 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:53am On Jul 25, 2020 |
Nengi still dey waka waka with Ozo ... x Still dey blush like mumu . |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 1:53am On Jul 25, 2020 |
Ozone don see yansh now,e no go concentrate 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 1:54am On Jul 25, 2020 |
So Nengi is still awake and she didn't come to check what's happening Because she is talking to man? 3 Likes |
(1) (2) (3) ... (531) (532) (533) (534) (535) (536) (537) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 7 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |