Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,759 members, 7,817,092 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 05:02 AM

Naija And Repitition - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija And Repitition (1174 Views)

Naija And Money / When You Seek For Advice In Naija And USA / Omo Naija And You Didn't Do This (u Dey Lie) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija And Repitition by Nelson6(m): 10:08am On Feb 11, 2011
n 9ja,
We love 2 say things TWICE! x TWICE!!
Mago mago, Corner corner, Copy copy, Follow follow, Yama yama, Thief thief, Kalo kalo, Puff puff, Chin chin, Dun dun, Goody goody, Kuli kuli, Now now! Quick quick! Waka waka! Moi moi, Jedi jedi, Sharp sharp, Pata pata, Lapa lapa, Poto poto, fori fori, Tule tule, Yori yori, Tele tele, Gbomo gbomo, True true, Jeko jeko, Jaiye jaiye, Pana pana, Kia kia, mu mu, Shiki shiki, Borrow borrow, winchi winchi, bling bling, play play,lie lie, Fear fear, jaga jaga, today today, chop chop, pon pon Add your own and pass it on b4 e too late,make u no go sare kaba kaba! My own na Tom tom grin

wetin be ur own? share pls grin
Re: Naija And Repitition by jolasmart: 11:19am On Feb 11, 2011
My own na Pata pata, shuku shuku, lier lier, copy copy, rara rara, kalo kalo, banti banti, lanti lanti, runmo runmo, ko gbe ko gbe. lol,
Re: Naija And Repitition by Nelson6(m): 11:50am On Feb 11, 2011
lol omo u too much grin

i no be sabi sabi grin
Re: Naija And Repitition by Ak4ril(m): 1:08pm On Feb 11, 2011
gbamu gbamu
Re: Naija And Repitition by ememoluwa: 1:24pm On Feb 11, 2011
my own na, tear tear, cry cry, run run, fight fight, somebody help me complete d rest
Re: Naija And Repitition by ememoluwa: 1:26pm On Feb 11, 2011
, luku luku, fear fear etc
Re: Naija And Repitition by NnamdiN: 1:34pm On Feb 11, 2011
Stale
They are up to 5 threads on dis topic already
Re: Naija And Repitition by Dafemo(m): 3:15pm On Feb 11, 2011
Oya take this Pana pana,to to,sere sere, lol
Re: Naija And Repitition by bright007(f): 1:15pm On Feb 12, 2011
NA WA OOH,see as this guy put all of una for work.abeg the thread no makesense
Re: Naija And Repitition by Nelson6(m): 10:48am On Feb 14, 2011
kolo-kolo
Re: Naija And Repitition by jolasmart: 10:56am On Feb 15, 2011
@Bright you say the trend no make sense instead of make you try contribute, I no understand people like una, abeg make I tell you nothing make sense for here, shey na every joke make sense before, abeg no vex o, this session gbamu gbamu gigi gigi, me I no fit take sugarcane do Chopstick o. lol,
Re: Naija And Repitition by Nelson6(m): 10:09am On Feb 16, 2011
@jolesmart, u be correct jare

me i no fit use black leather do boxers, and i no fit use comb brush my bald head grin grin

jigi-jigi grin
Re: Naija And Repitition by Nobody: 12:52am On Mar 09, 2011
ma ma, pa pa, small small
Re: Naija And Repitition by clemcykul(f): 8:44am On Mar 09, 2011
corner-corner grin

how far Nelson smiley grin
Re: Naija And Repitition by Arcani: 8:16pm On Mar 10, 2011
shiti shiti, pisi pisi, smell smell, cough cough, play play, worri worri,
Re: Naija And Repitition by hannydarl(f): 9:47pm On Mar 11, 2011
Water water, sand sand, sabi sabi, Know know, Talk talk, Chop chop, look look, Fear fear, Tear tear kiss
Re: Naija And Repitition by yinkalink(f): 10:03pm On Mar 11, 2011
Sinzu sinzu,dié dié,small small etc

(1) (Reply)

Nicki Minaj's Nipple Shows Off On Stage. Pictures / Uncle Ade And Friend / Whose Fault Is It?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.