Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by dex4sure: 5:29pm On Aug 30, 2020 |
see as those women carry paint cover their faces 2 Likes |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by Nobody: 5:33pm On Aug 30, 2020 |
See make-up everywhere looking like mmanwu |
|
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by Boyooosa(m): 5:39pm On Aug 30, 2020 |
Only God can forgive Alex with all his aparutu He Sha just advise the lady to bring Jona in.... Jona no dey the event na,...Alex just add one pix wey the girl kolobi Jona for selphy Alex, brain no go kii u |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by Boyooosa(m): 5:40pm On Aug 30, 2020 |
dex4sure: see as those women carry paint cover their faces Dem no want anybody see them ni |
|
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by dex4sure: 5:45pm On Aug 30, 2020 |
Boyooosa:
Dem no want anybody see them ni Boyooosa:
Dem no want anybody see them ni |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by Boyooosa(m): 5:46pm On Aug 30, 2020 |
1 Like |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by Christian07(m): 5:47pm On Aug 30, 2020 |
This one way wear face mask Like who —- who is he |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by twilliamx(m): 6:02pm On Aug 30, 2020 |
Pdp apologist award |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by passiveincome01: 6:20pm On Aug 30, 2020 |
really |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by Nobody: 6:28pm On Aug 30, 2020 |
Alex wey mumu |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by Jostoman: 6:58pm On Aug 30, 2020 |
I came here to see if OBASA Actually made the list. |
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by Nasproperty: 7:51pm On Aug 30, 2020 |
|
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by kingsolomonjnr01(m): 8:48pm On Aug 30, 2020 |
Oh Lord..!!
This all I need, my Level |
|
|
Re: Jonathan, Wike, Abaribe, Onunkwo, Yul Edochie Honoured At Magazine Launch In Awk by zudozz: 2:04am On Aug 31, 2020 |
If others leave that lady..Dino no go leave her. He must knack..See as he dey smile.. |