Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,533 members, 7,837,042 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 04:07 PM

Davido New Single “FEM Lyrics” - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Davido New Single “FEM Lyrics” (178 Views)

Davido’s FEM Official Video Hits Over 1.5 Million Views In 24 Hours On Youtube / FEM By Davido: Davido And Burna Boy's Fans Battle After The Release Of FEM / ‘A Good Time’: Davido New Album Breaks African Album Release Record (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Davido New Single “FEM Lyrics” by Peopleloaded: 10:04pm On Sep 10, 2020
LYRICS

Intro
Dapche Killin this one
Baddest!

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem! (Baddest)!

Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem! (I’m the baddest)

Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me,
You wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
Aahh Haan ahn

You wey dey find the pitty
Tell Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Make una tell am to call me
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ahn

[Chorus]
Why them come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why them come dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG we go para, para, para
Dem go para for you o

[Verse 2]
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you

You see say I get fans wey dey para gan
You see say my own G pass G-Wagon
My nigga, I send trains, not tweet staff
I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Peopleloaded.ng

[Pre-Chorus]
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Make una tell am to call me
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ahn

[Chorus]
Why them come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me

Para, para, para
Para for me

Outro
Dapche Killin this one

Davido – “FEM Lyrics”

(1) (Reply)

Download: Sir Dauda Ft. Goodgirl LA - Logba Logba • Mp3 / New Music: Fastest Rapper In The North - ISB / Ruonaa Ft. Yinka Davies – Alase Orun

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.