Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,599 members, 7,827,260 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 09:46 AM

Genevieve Nnaji Fights Rita Dominc For Sports Presenter - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Genevieve Nnaji Fights Rita Dominc For Sports Presenter (1636 Views)

Whoz Your Best Nigerian Sports Presenter? / My Over/Under 2.5 System For Sports Betting / Are World Wrestling Entertainment Fights Real or Just Acting? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Genevieve Nnaji Fights Rita Dominc For Sports Presenter by FaithLeha: 2:33pm On Jun 22, 2007
una don hear say gene nanji wan do wedding for portugal with chris obukwelu  that guy wey dey present sports for tv before wey dey ireland abi na america now,and i hear say this chris na dominic rita girlfriend before?,i hear say the two girl dey fight now, which person side you dey!!!. updated on sunday 24-june-2007
the guy name na christopher chinedu obukwelu, no be francis obikwelu, the chris worked with minaj television for nigeria but now he base for london, and get one mansion for portugal, i hear say na one of our excellency wife give am that house wen them date, but i never confirm that one.i hear say person dey act as chris for this nairaland, na fake oo, be that one, beware ooooo, i beg any body wey know this chris or rita make them ask them the true story me self i wan know.
Re: Genevieve Nnaji Fights Rita Dominc For Sports Presenter by FaithLeha: 3:05pm On Jun 24, 2007
the guy name na christopher chinedu obukwelu, no be francis obikwelu, the chris worked with minaj television for nigeria but now he base for london, and get one mansion for portugal, i hear say na one of our excellency wife give am that house when them date, but i never confirm that one.i hear say person dey act as chris for this nairaland, na fake oo, be that one, beware ooooo, i beg any body wey know this chris or rita make them ask them the true story me self i wan know.
Re: Genevieve Nnaji Fights Rita Dominc For Sports Presenter by FaithLeha: 3:46pm On Jun 26, 2007
I hear say this bobo wey be Chris chinedu obukwelu dey come back for nija, to come sign one deal with one media house for make we dey watch premiership for our country Nigeria, Na person wey know the senior sister (Ada)wey base for America hit us this gist, he say the bobo dey come back for July 22nd via BA, and gene don dey prepare where the bobo go stay, and Dominic don tell the bobo say them go stay for Abuja, but the sister don talk say him brother go stay for the family house, 6 days wey he go spend for our country nija, for all of una wey dey talk abuse me, una no agree when them tell una say Liz Benson be envangelist. anyway na my latest be this.who know gene, who know Dominic, who know Chris, make them help me ask for more story this one past hollywood
Re: Genevieve Nnaji Fights Rita Dominc For Sports Presenter by 9ja4eva: 10:05am On Jun 27, 2007
Rumour too much jare

(1) (Reply)

Watch Champions League Final Livestream / Becoming A Merry Bet Agent / Funny Pix Of Arsenal Getting Whooped

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.