Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,719 members, 7,831,281 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 04:32 PM

Una No Dey Hear Word, And Una No Go Ever Hear Word! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Una No Dey Hear Word, And Una No Go Ever Hear Word! (444 Views)

'I No Sabi Tinubu. Nah Only Peter Obi I Dey Hear - Fulani Herds Boy (Video) / Una No Dey Hear Word, And Una No Go Ever Hear Word! / Remi Tinubu Says: 'Igbo, We No Dey Trust Una Again'. Nigerians React (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Una No Dey Hear Word, And Una No Go Ever Hear Word! by sacajawea: 9:59pm On Oct 20, 2020
In 2014/2015 before this guy came in, we warned you not to even consider voting for him, now you all I believe there is no single person 5hat voted for Buhari that has not realized that it was a very Grave mistake.
Una no dey calm down, una no dey hear word!
You don't have to be an Intellectual, Sage, Futurist or Visionary to know then pre-2015 election that Buhari is a Sick human being that shouldn't even be a secondary Class Captain.

Now we dey tell una, dey give una advice again, protest but do it with sense. Go about it in the best possible way, it is not complicated nor hard, it is not rocket science. Una din begin yab us and Seun Osewa again. Bring emotions down and take logic up, if not many go still hear am.

Just look at me running like say I dey warzone dis nite because of say uniform men with Arms show as I dey where Protesters dey Protest do Carnival. I for wait face dem sef, but as everybody run japa shey na only me one force Legalized Hired Killer?
Some burn Police Station, Edo people realase prisoners, hehehe smh I don't even know what to say.
Just like my late mama den, una no dey ever calm down, una no dey hear word!
Re: Una No Dey Hear Word, And Una No Go Ever Hear Word! by Camelot65: 10:06pm On Oct 20, 2020
The way even those who voted him are complaining ehn, i just sit down one side and hear them spill out lamentations. ... .
Re: Una No Dey Hear Word, And Una No Go Ever Hear Word! by sacajawea: 3:34am On Oct 21, 2020
Camelot65:
The way even those who voted him are complaining ehn, i just sit down one side and hear them spill out lamentations. ... .
Something Disgusting is that, one Stupid bitch I follow on instagram, who is the Child of one of these political elites affiliated to the Igbinedions, she sef dey condemn.
We tell una say make una calm down, una begin block road. Now they have come to see Buhari for who he truly is, ode people.
Na today Police don dey kill Nigerians? No be even police kill una yesterday na Soldier.
When I said it then that anything Armed Force in this Country is bad it's as if they don't even know.
SARS is bad, the whole police is very bad. Army is bad, Navy is bad, Airforce is wicked, Customs are equally very Wicked! NIS too is Evil!
NCDC is corrupt and bad too, VIO, FRSC, Lastma, etc.
People have been dying in the North like flies from BH, Herdsmen and different Killer terrorist groups, small thing touch Lagos the whole world dey para.
Tinubu was actually the Mastermind behind all of those killings not Buhari, Bukhari that Is a Vegetable mad doesn't know what is going on around him?

(1) (Reply)

Endsars: A Massive Warehouse Filled With COVID-19 Palliatives Meant For Citizens / DSS And Army And Buhari Support Groups Sowing Division / Stop Being Childish, This Is Not The Time For Tribalism

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.