Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,057 members, 7,835,575 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 12:00 PM

������ *LOUD IT* Govt Ur Beans Don Cook Finish Sé....we Youths Don Wait F - Autos - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / ������ *LOUD IT* Govt Ur Beans Don Cook Finish Sé....we Youths Don Wait F (253 Views)

Innoson Sues Imo Govt Over N2.5bn Debt / SOLD Tin-can Cleared 2004 F-150 Automatic N1.4m / ⚫⚫ CarGuideNG - How To Interpret / Understand A VIN Report + F. A. Q.s ⚫⚫ (2) (3) (4)

(1) (Reply)

������ *LOUD IT* Govt Ur Beans Don Cook Finish Sé....we Youths Don Wait F by megyucyautos: 4:46pm On Oct 21, 2020
������ *LOUD IT*

Govt ur beans don cook finish sé....we youths don wait for this beans make e don tey tey for many years,una old men use our brain,nigeria go better -nigeria go better till i finish school finish,govt made no future secured for our youths....we go read all the library books finish plus all the bible pages,graduate from university finish as a doctor,no job reservations..na only this stupid country wey doctor go turn into lawma dey sweep lagos....una dey crazy oo....shey una dey whine us ni
..come dey kill innocent protesters....una dey deploy army,political thugs to shoot at us,una dey kill civilians bah...#awonmarliansejadetan

*YOUTHS PLEASE REPOST THIS* #beansdondone
Re: ������ *LOUD IT* Govt Ur Beans Don Cook Finish Sé....we Youths Don Wait F by megyucyautos: 8:50pm On Oct 21, 2020
#ENDCORRUPTION, #ENDBADGOVERNANCE,#POLICEBRUTALITY

(1) (Reply)

Registered 07 Rav4 / Clean 2006 Toyoata Camry Muscle With V6 Engine @ 1.7m..08054835400 / I Need This!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.