Bashys Wedding - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Bashys Wedding (3607 Views)
| Bashys Wedding by shakara4u(op): 6:33pm On Mar 21, 2011 |
If there's anybody here that does not want this couple(Bashy n Yinka) to be joined together in holy matrimony, he or she should speak out now! waz seatin at the extreme of the church,so i stood up & walked towards the alter. As the bride(yinka) saw me comin closer, she fainted. The bridegroom & the congregation were in confusion. When i got to the front, the pastor asked, "Why dont you want these people to be joined together? SHAKARA4U: "I could not hear your voice clearly from the back sir, so I decided to come and tell you that the speaker at the back is faulty!! |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 6:38pm On Mar 21, 2011 |
in thier house; Stud: Efe why does toothpick finish so fast in this house? Efe: Oga i no know o Stud: what do u mean by i dont know Efe: Oga true true me i no know why the toothprick e dey finish o, because every time wey i dey use am, i dey put am back. |
| Re: Bashys Wedding by EfemenaXY: 6:43pm On Mar 21, 2011 |
![]() shakara4u:I don help you modify your post word of advise - nor forget to use vaseline for your nocturnal activities - we nor wan see any damage ![]() |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 6:46pm On Mar 21, 2011 |
just as i predicted u for stune me,if u see throw way face ![]() |
| Re: Bashys Wedding by adjain(m): 6:50pm On Mar 21, 2011 |
How come you're so intimate with shakaraboy, nocturnal activities? Abi na you dey measure his ass width? |
| Re: Bashys Wedding by EfemenaXY: 6:53pm On Mar 21, 2011 |
shakara4u:**raised eyebrows** huh?? wetin you predict? the weather?? ![]() adjain:Aproko - and how our matter take concern you?? hmm?? ![]() |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 7:01pm On Mar 21, 2011 |
Aproko - and how our matter take concern you?? hmm?? ![]() naughty pikin abi na woman sef wetin you predict? the weather??**Str8 face*** EFE |
| Re: Bashys Wedding by EfemenaXY: 7:05pm On Mar 21, 2011 |
shakara4u:na woman yes?? I see say ma name dey sweet u for mouth - nor be small thing o! ![]() |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 7:10pm On Mar 21, 2011 |
na u biko, make i commot jor |
| Re: Bashys Wedding by EfemenaXY: 7:15pm On Mar 21, 2011 |
later then ![]() |
| Re: Bashys Wedding by adjain(m): 7:22pm On Mar 21, 2011 |
I go be woman, |
| Re: Bashys Wedding by EfemenaXY: 7:35pm On Mar 21, 2011 |
^^ Lol no comment ![]() |
| Re: Bashys Wedding by yinkalink(f): 8:58pm On Mar 21, 2011 |
C groove! |
| Re: Bashys Wedding by adjain(m): 9:19pm On Mar 21, 2011 |
Yinka hun, what are we gonna do tomorrow night? |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 8:14am On Mar 22, 2011 |
Yinka hun, what are we gonna do tomorrow night?can u plzz expantiate on d bolded C groove!cant groove witout u |
| Re: Bashys Wedding by bright007(f): 8:38am On Mar 22, 2011 |
gbam!!! |
| Re: Bashys Wedding by kodylicky(f): 8:59am On Mar 22, 2011 |
what? |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 11:26am On Mar 22, 2011 |
help me ask am oooh seems his sleep typin |
| Re: Bashys Wedding by dani1luv(mod): 12:05pm On Mar 22, 2011 |
Where d Joke |
| Re: Bashys Wedding by jackpot(f): 12:43pm On Mar 22, 2011 |
**farts** |
| Re: Bashys Wedding by yinkalink(f): 12:46pm On Mar 22, 2011 |
adjain:e ma gba mi ke. C dis alakoba wey wan send me 4rm my husband's house! 0na u wan replace Dyt as mess master abi? |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 12:49pm On Mar 22, 2011 |
Where d Jokee dey head quaters sup luv? |
| Re: Bashys Wedding by yinkalink(f): 12:56pm On Mar 22, 2011 |
i dey. Missin u badlee gan |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 1:00pm On Mar 22, 2011 |
same here pweeety how waz ur nyt? u dont want to pack to our matrimnial home ba? |
| Re: Bashys Wedding by yinkalink(f): 1:13pm On Mar 22, 2011 |
hmnn, where's our matrimonial home? |
| Re: Bashys Wedding by Arcani: 1:15pm On Mar 22, 2011 |
@ Shakara[b]4yaself[/b], stop misusing opportunities! |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 1:19pm On Mar 22, 2011 |
hmnn, where's our matrimonial home?here question wey wifey d ask hubby for public forum? *smh* @ Shakara4yaself, stop misusing opportunities!wat are u sayin? |
| Re: Bashys Wedding by yinkalink(f): 1:28pm On Mar 22, 2011 |
lol. Answer me nah. |
| Re: Bashys Wedding by jackpot(f): 1:30pm On Mar 22, 2011 |
shakara4u: shakara4u:bashy_demy=shakara4u? |
| Re: Bashys Wedding by yinkalink(f): 1:33pm On Mar 22, 2011 |
u dnt know book at all. |
| Re: Bashys Wedding by shakara4u(op): 1:36pm On Mar 22, 2011 |
bashy_demy=shakara4u?answer bashy_demy=shakara4u?u d best luv, lol. Answer me nah.u want me to answer u publicly so that these boys will start disturbing our privacy ba? |
| Re: Bashys Wedding by yinkalink(f): 1:41pm On Mar 22, 2011 |
wat shld i do nah? No b u first ask me q? |
This Hilarious Chat Between A Lady And Her Boss Will Crack You Up • Funny Images To Brighten the Day • Don't Pick An Instagram Model For A Wife. Lol

